Top Songs By Oluwadamilola
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Oluwadamilola
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwadamilola Tella
Songwriter
Lyrics
Uh orh orh
Karachi baby
Sweet melodies won’t leave me.
Na wetin go bring everything everything I want.
I sabi say girls eyes don see
But some get their own worse.
As I wan blow na him Dey my head
As I wan get money Dey my head
Wetin my family go chop Dey my head.
As I wan blow na him Dey my head
As I wan get money Dey my head
Wetin my family go chop Dey my head.
Life is like a talking drum
Imitates the rhythm of words
Life is like a talking drum
The tune get rise and fall
You know what you want
You know what you wanting
No matter what you getting now,
You know want
If they tell no no
Know the road you go follow oh eh.
I no go even lie, I no sabi as I Dey run am
Ile oba to jo ewa lo busi
Eventually e go work you see
Ile aye la ti ba oba
Ile aye la ti ba oba
Ile aye la ti roba
Owo temi a ga oh
Aye Temi a da oh
As I wan blow na him Dey my head
As I wan get money Dey my head
Wetin my family go chop Dey my head.
As I wan blow na him Dey my head
As I wan get money Dey my head
Wetin my family go chop Dey my head.
Written by: Oluwadamilola Tella