Music Video

MINZ x BUJU BNXN X BLAQBONEZ - WO WO Remix (Audio Visual)
Watch MINZ x BUJU BNXN X BLAQBONEZ - WO WO Remix (Audio Visual) on YouTube

Credits

PERFORMING ARTISTS
Minz
Minz
Vocals
BNXN
BNXN
Vocals
Blaqbonez
Blaqbonez
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Benson
Daniel Benson
Composer
Emeka Akumefule
Emeka Akumefule
Composer
Oluwadamilola Adedolapo Aminu
Oluwadamilola Adedolapo Aminu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Jeune Lio
Jeune Lio
Producer
Mike BGRZ
Mike BGRZ
Producer

Lyrics

[Chorus]
Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Wooooooo
Hmmm, on God
This life e sweet but e fit wọwọ
Man only fit to depend on God
I say
Wo wo
Too many things I dey think, wo wo
I never talk anything, wo wo
Dem don dey do shakiti bọbọ
Hmmmm, on God
This life e sweet but e fit, wọwọ
I pray to God make my blessings fall
[Verse 1]
Tell the kele do proper
Get the money, live soft life (Ahn ahn)
Say they want to link for vibes
On my neck, it's ice water (Ahn ahhn)
After the club last night (Ahn ahn)
Wake up with hangover (Ahn ahn)
Two Kele for my side (Ahn ahn)
Wey I no fit recognize
[Verse 2]
Worry me
Ọmọ make nothing worry me
Jah don cover me
So they cannot see me
Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition, oh
I'm a sweet sensation
Girls wọn ko mi jẹ raw
[Chorus]
Wo wo
Too many things I dey think, wo wo
I never talk anything, wo wo
Dem don dey do shakiti bọbọ
Hmmmm, on God
This life e sweet but e fit, wọwọ
I pray to God make my blessings fall
[Verse 3]
This is not another chorus, just another bonus
Mr Nacademus said they wouldn't pay us
After all the work wey I put in for Lagos
I was wilding out and they thought they could tame us
Blame it on features
Some underrate us
But it's only 'cause there's nobody that made us
I'm the one that's disturbing artistes on labels
[Verse 4]
After this I might book me a trip to Seychelles or Antigua
Ma lo pa mi na
Please do not compare an AK to a damn Luger
Alubarika, ni mo n gba proper
Used to take a bike from Mowe straight to Gbagada
[Verse 5]
Do you see me now?
G63s AMG, and my engine make the ladies go, "OMG"
My tank always on full, e no fit empty
I've been thinking 'bout a lot and e too plenty
[Chorus]
Wo wo
Too many things I dey think, wo wo
I never talk anything, wo wo
Dem don dey do shakiti bọbọ
Hmmmm, on God
This life e sweet but e fit, wọwọ
I pray to God make my blessings fall
[Verse 6]
Big flex
Reset
Don't get it twisted
I still flexing
Thank God that we still flexing
Thank God that we still flexing
On the block and they still searching
Rich as fuck and we still stacking
Six bed mansion for this Lekki and I no kill person
[Verse 7]
I came with a Benz o and a Mustang o
Blowing up the endo, shit is hard
Said she wanna tango, never gon' let go
I know 'em when I look her in her eyes
Ọmọ make nothing worry me
Just touch down from oversea
When e no fresh nobody see
Talk to me nice, not authority
Moving with currency, I'm on that foreign p
[Verse 8]
And if you don't know
Ọmọge pọ
Bẹbẹ n lọ
I no dey take them too serious (Mmhmm)
She say she love my new lifestyle
Thank God say she no know me before
[Chorus]
Back when things, wo wo
Too many things I dey think, wo wo
I never talk anything, wo wo
Dem don dey do shakiti bọbọ
Hmmmm, on God
This life e sweet but e fit, wọwọ
I pray to God make my blessings fall
Written by: Daniel Benson, Emeka Akumefule, Kevin Gbaguidi, Lionel Obam, Oluwadamilola Adedolapo Aminu
instagramSharePathic_arrow_out