Featured In
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Oxlade
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olaitan Abdulrahman Ikuforiji
Lyrics
Samuel Oluwadurotimi Adetiloye
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Timmy
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Many things dey my mind
So many sacrifice
So many mountains wey ọmọ boy gats to climb
So many candlelights, lights
[Verse 2]
No fit rest, no fit drink water
This journey's clear, I dey see proper
Reluctant
To the bad omen
Wey dem dey bring come this quarters
[Verse 3]
So I say "no vaganbond fit touch this jigga"
Oluwa don oil my head, my n***a
Talk rubbish, you go reconsider
No mankind go fit quench my fire
You can't see me like I am John Cena
Oluwa don oil my head, my n***a
If you like gather dey yarn my matter
You no know say
[PreChorus]
Ọla Oluwa, ọla Oluwa
E no fit finish, ko le tan lailai
Ire Oluwa, ayọ Oluwa
E no fit finish, ko le tan lailai
[Chorus]
The blessing plenty for reserve o
E plenty for reserve o
All the mandem know I bad o
Bomboclat, dem ah think say dem ah smart
Very soon dem ah see me in a Murcielago
Gbogbo wọn ma gba mi laago
[Verse 4]
Some ah think I'm overconfident
Think I am incompetent
No love for this continent
But me na gwan relent
God go vex for me if I no showcase this talent
To feed my children
You know this no be by accident
Who be that kid? k'ọn fi lẹ
Oh, I am clear
Clear from the rest of my peers
Handicap 5 console inna the game like a PS
[Verse 5]
So I say no vaganbond fit touch this jigga
Oluwa don oil my head, my n***a
Talk rubbish, you go reconsider
No mankind go fit quench my fire
You can't see me like I am John Cena
Oluwa don oil my head, my n***a
If you like gather dey yarn my matter
You no know say
[PreChorus]
Ọla Oluwa, ọla Oluwa
E no fit finish, ko le tan lailai
Ire Oluwa, ayọ Oluwa
E no fit finish, ko le tan lailai
[Chorus]
The blessing plenty for reserve o
E plenty for reserve o
All the mandem know I bad o
Bomboclat, dem ah think say dem ah smart
Very soon dem ah see me in a Murcielago
Gbogbo wọn ma gba mi laago
Written by: Adetiloye Samuel Oluwadurotimi, Olaitan Abdulrahman Ikuforiji