Lyrics

If you leave me girl, how I go fit to carry on
Told you already, baby you're the only one
You dey high me, baby, like they give me jeezy, baby
Make me wanna marry like my **** Jeezy
Baby eh
What are you after?
I tell her money and laughter, yeah
She's feeling the banter
Check the matter, if I call she go answer, yeah
Nobody gonna ever love you like I do
I wanna buy you things like it's your birthday, boo
I wanna get to know how you fine like this
I wanna take you out in a Mercedes
Please, miss, jeez I can't let you leave with a body like
You banging baby, your body sweet like ice
Wanna join into your world till I get baptized
Baby you dey high me like pami o
You wan fimile fi me daddy o
Shebi me and you go fit to marry o
Fimile, baby, fimile (Kas beats)
Come carry cash, give me mommy o
Champagne shower for my daddy o
Champagne shower you too sabi
No champagne papi, call him champagne
From my neck to my back e dey kampe
Fucking up the pussy when we rampage
Money on my mind, my disadvantage
Be like say I too dey love you wey I no dey trust you
Turning up that ****, do the damn thing
Love no another like Ashanti
Say you call me Biggie Smalls when we banting (Ohhh)
Baby you dey high me like pami o
You wan fimile fi me daddy o
Shebi me you go fit to marry o
Fimile, baby fimile (Kas beats)
Come carry cash, give me mommy o
Champagne shower for my daddy o
Champagne shower you too sabi
No champagne papi, call him champagne
What are you after?
I tell her money and laughter, yeah
She's feeling the banter
Check the matter, if I call she go answer, yeah
What are you after?
Written by: Ama Serwah Genfi, Babalola Babajide Awe, Mobolaji Ladipo, Mobolaji Odojukan
instagramSharePathic_arrow_out