Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Styl'
Performer
Styl-Plus
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Shifi Emoefe
Songwriter
Lyrics
[Intro]
S-T-Y-L Plus
Oh, yeah (We still dey, oh)
[Chorus]
Four years don waka, we still dey carry go
Nobody waka, nobody go solo
Baba God, oh, our case e oh, na your grace, oh
A dupẹ, oh
[Verse 1]
People talk say khaki no be leather
But we have stayed through the rain and the stormy weather
Whether dem like am or whether dem no send or whether dem pretend, we still dey, oh
People talk say one day e go better
But we say that today is already better
For my left and my right I see Tunde and Zeal
Wetin I feel be say
[Chorus]
Four years don waka, we still dey carry go
Nobody waka, nobody go solo
Baba God, oh, our case e oh, na your grace, oh
A dupẹ, oh
[Chorus]
I say four years don waka, we still dey carry go
Nobody waka, nobody go solo
Baba God, oh, our case e oh, na your grace, oh
A dupẹ, oh
[Verse 2]
And people say we go breakup when we make money
We have made time and have stayed as a family
Whether we fight oh, or whether we quarrel
Over money or girl, we still dey, oh
People talk say na me go first go solo
Then I wonder how they can see tomorrow, oh
Where would I be without Shifi and Tunde, eh!
Maybe I go wound, eh-eh-eh
[Chorus]
Four years don waka, we still dey carry go
Nobody waka, nobody go solo
Baba God, oh, our case e oh, na your grace, oh
A dupẹ, oh
[Chorus]
Four years don waka, we still dey carry go
Nobody waka, nobody go solo
Baba God, oh, our case e oh, na your grace, oh
A dupẹ, oh
[Refrain]
Baba a dupẹ, oh
Baba a dupẹ, oh
Baba a dupẹ, oh
Baba a dupẹ, oh
[Verse 3]
1997 was the year I met Shifi
Later we were joined by Lanre and Yemi
1998 Lanre passed away
Zeal came with a brighter day
Two double '03 came T-jazz and Joey
Sunky and Mekoyo produced Olufunmi
Oh, how I wish Lanre and Yemi were here
But I thank you Lord 'cause
[Chorus]
Four years don waka, we still dey carry go
Nobody waka, nobody go solo
Baba God, oh, our case e oh, na your grace, oh
A dupẹ, oh
[Chorus]
Four years don waka, we still dey carry go
Nobody waka, nobody go solo
Baba God, oh, our case e oh, na your grace, oh
A dupẹ, oh
[Refrain]
Baba a dupẹ, oh
Baba a dupẹ, oh
Baba a dupẹ, oh
Baba a dupẹ, oh
Baba a dupẹ, oh
Baba a dupẹ, oh
Baba a dupẹ, oh
Baba a dupẹ, oh
[Outro]
We still dey, oh
Written by: Shifi Emoefe