Top Songs By Shatta Wale
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Shatta Wale
Performer
Medikal
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Samuael Adu Frimpong
Songwriter
Charles Nii Armah Mensah Jr.
Songwriter
Nurudeen Kassim
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Shatta Movement
Producer
Beyond Kontrol
Producer
TML
Producer
Lyrics
[Intro]
You no see say my fans no be fake?
[Verse 1]
As you dey see me here so
Only me and my God
Me alone for cell 7, no visitor at all
I say this God wey I dey worship, greater than all
My fans be my peace oh so what be your war?
All the things you dey do to me oh, them go do to you oh
You dey make I turn to monster, monster
[Chorus]
Why always me?
Why me why me?
Why always me?
Why me why me?
Why always me?
Why me why me?
Why always me?
Why me why me?
[Verse 2]
Listen
If I be arrogant, do you think I go fit get this plenty fans?
Sɛ me ma meho so a, do you think I go get this plenty fans?
Eno be today wey them tell me, say music no go help me
Sometimes when I talk you for bɛɛshi
You don't know God so bɛɛshi
Ebi sad
Why you dey want paint be black?
Ebi sad
What kind of life be that?
When they talk and I talk them say hey
Only me and my God everyday
If we fall we go rise up again
You no see say my fans all no be fake
[Chorus]
Why always me?
Why me why me?
Why always me?
Why me why me?
Why always me?
Why me why me?
Why always me?
Why me why me?
[Verse 3]
Them go give gaba
Cut them off like a tin cutter
Real bad man me I get kapa
So you think say I go fall, you fool papa
Sɛ wo maame ba ne mea nka ɛnyɛ wo dɛ?
Mede ma hwehwɛ ma no koraa me ho nnyɛ no fɛ
Aduu sumɔ akwadu opro sumɔ ngɛ
You dey wait make I fall ɛnyɛ ndɛ bɔ me din ma me
[Bridge]
Long time DTB lock up the city
Long time DTB lock up the city
[Chorus]
Why always me?
Why me why me?
Why always me?
Why me why me?
Why always me?
Why me why me?
Why always me?
Why me why me?
[Outro]
Long time DTB lock up the city
Long time DTB lock up the city
Written by: Charles Nii Armah Mensah Jr., Nurudeen Kassim, Samuael Adu Frimpong