Featured In
Top Songs By Mr Eazi
Credits
PERFORMING ARTISTS
Mr Eazi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Folarinde Falana
Composer
Ayodele Basil
Composer
Adegboyega Ogunlesi
Composer
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Adey
Producer
Lyrics
[Intro]
It's your boy Eazi
Zagadat
AD, turn up the volume
[Chorus]
Nowadays girls wanna have fun
Drinking, smoking weed on a daily
Steady mix the lean with the Bailey's
Them no dey hear word
Them no dey hear word
Nowadays girls wanna have fun
Steady private trips on a daily
(It's your boy Eazi)
You go see everything for the Snapchat
Dem no dey wear bra, dem no dey wear pant
[Chorus]
Detty yasef
(You no dey see)
Detty yasef
(You no dey see)
Detty yasef
(You no dey see)
Detty yasef
[Verse 1]
Me I no go lie say I like bum bum
So when I step up in the club make you give me bum bum, ha
Make you give me bum bum
Sorry to the girls wey no get bum bum, yeay
[Verse 2]
Koto ma me
Ɛnnɛ yɛdɛ shake ma me
Ɛnnɛ yɛdɛ woso ma me
Ɛnnɛ yɛdɛ sesa ma me
Sesa ma me
[Chorus]
Nowadays girls wanna have fun
Drinking, smoking weed on a daily
Steady mix the lean with the Bailey's
Them no dey hear word
Them no dey hear word
Nowadays girls wanna have fun
Steady private trips on a daily
(It's your boy Eazi)
You go see everything for the Snapchat
Dem no dey wear bra, dem no dey wear pant
[Verse 3]
Detty yasef
Bad guy is in the building by the way
How situation is getting very critical
Detty yasef
All these girls of nowadays
I just can't believe my eyes
Detty yasef
So so dangerous, just imagine
Anyway
Detty yasef
[Verse 4]
Ah, ah, check
I can't believe my eyes oh eh God
I see many girls that are getting really wayward
They want to high, they are seeking elevation
Them no dey sick but they're taking medicaton
Yesterday night I was with a dope chick
Say she got a nose bleed sniffing Evo-Stik
Baby all you do is drink and blow trees
Is that white powder am seeing on your nostrils
Omo yen sweet gan, o wole pelu speed gan
O ti sare bere mole, f'owo so'ri big john
She say I will dokes you, if you smoke too
I will let you put my weave on, if you sniff on
Alakoba, I can see they sent you
I can still help you, if you can still be gentle
She don light claro, she don peff small
I didn't even knew she has even taken refno
[Verse 5]
Mummy say make I look sharp oh
Emere dey, make I look sharp oh
Manager say no dey lose guard oh
Better check the phone, them go fit wande coal you oh
[Bridge]
She say let's be high and let us get farther
Ah, she say Eazi papa P na let us get farther
She say she dey like it real make I no use condom, hmm
[Chorus]
Nowadays girls wanna have fun
Drinking, smoking weed on a daily
Steady mix the lean with the Bailey's
Them no dey hear word
Them no dey hear word
Nowadays girls wanna have fun
Steady private trips on a daily
You go see everything for the Snapchat
Dem no dey wear bra, dem no dey wear pant
[Chorus]
Detty yasef
(You no dey see)
Detty yasef
(You no dey see)
Detty yasef
(You no dey see)
Detty yasef
(You no dey see)
[Outro]
Them no dey hear word
Them no dey hear word
Steady private trips on a daily
(It's your boy Eazi)
You go see everything for the Snapchat
Dem no dey wear bra, dem no dey wear pant
[Outro]
Detty yasef
Written by: Adegboyega Ogunlesi, Ayodele Basil, Folarinde Falana, Oluwatosin Oluwole Ajibade