Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
P-Square
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy
Songwriter
Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P
Songwriter
Lyrics
[Intro]
Ileke lo ma jeya
[PreChorus]
If I tell you say girl I love you
I love you
See the men them, them'ma want you
But I need you
I say make I tell you what you don't know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don't know
Cause e we get many many I do's
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo ma jeya
[Chorus]
Please don't leave me girl
Don't leave me girl
If you hold me tight I go treat you right
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
[Verse 1]
Some of them dem dey package
Forget about the marriage
No be all about the money
Money, e go vanish
But na true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you, iyeh, yeh
[PreChorus]
So if I tell you say girl I love you
I love you
See the men them, them'ma want you
But I need you
I say make I tell you what you don't know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don't know
Cause e we get many many I do's
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo ma jeya
[Chorus]
Please don't leave me girl
Don't leave me girl
If you do me right I go treat you right now
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
[Verse 2]
Na where the bagga dey
Fire burn them, all of them
You see none of them, dey wish you well oh
Only true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you, iyeh
[PreChorus]
So if I tell you say girl I love you
I love you
See the men them, them'ma want you
Girl I need you
I say make I tell you what you don't know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don't know
Cause e we get many many I do's
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo ma jeya
[Chorus]
Please don't leave me girl
Don't leave me girl
If you hold me tight I go treat you right
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
[Outro]
Ileke lo ma jeya
Ileke lo ma jeya
Written by: Christopher Anthony Eko Sr, Paul Nonso Okoye, Paul Nonso Okoye t/as Rudeboy, Peter Obumuneme Okoye t/as Mr. P