Credits
COMPOSITION & LYRICS
Elvis Chieze Emesiobi
Songwriter
Lyrics
Sobi deh yah yuh know
Steady on my buga
I no dey look anyone
Fuck with me na then you go
See anyhow
Two kale dey my side
And dem a ten over ten
I no too get money
But dem a fight for Me now
You can not steal my shine
I was born to fly
Anything I touch Say
I go turn am into dimes
Cause you see am blessed
And I dey thank God aya
Say she wanna smoke
She wanna get higher
Say na time to Frustrate
All the people wey dey
Looku me like false faith
But dem no fit Stand against me
Dem dey postrate
When I pass all of dem
Dem a maintain
Cause I be main main
Say na time to Frustrate
All the people
We dey looku me like false faith
But dem no fit Stand against me
Dem dey postrate
When I pass all of dem
Dem a maintain
Cause I be main main
Yeah yeah
Knock on the door
(Dem Say na who)
Say na me wey come from the ghetto
(Dem Say na who)
Say na me dey give dem the vibes
(Dem Say no who)
Say na me wey murder that beat
Murder that shit
Same time your girl up in my sheets
I don't want no drama
Just want raba and trees
Same time just want your girl to get on her knees
(Hahaha)
Say my music e be ghetto blues
No cho cho cho Just mhmm mhmm
Say my music e be ghetto blues No cho cho cho Just mhmm mhmm
Say my music e be ghetto blues
Say vibe to the rhythm and move
Fill up your cup and grove
And move
Say na time to Frustrate
All the people
Wey dey looku me like false faith
But dem no fit Stand against me
Dem dey postrate
When I pass all of dem
Dem a maintain
Cause I be main main
Say na time to Frustrate
All the people
Wey dey looku me like false faith
But dem no fit Stand against me
Dem dey postrate
When I pass all of them
Dem a maintain
Cause I be main main
Yeah yeah
Aya ya
I dey consume Say I be fire
And you no say me I no go tire
I go give you anything you require
Cause I'm on the move
I'm gone be the greatest outta Africa soon
Pray for my haters wey dey pray for my doom
Never stop till I reach the (high)
Say na time to Frustrate
All the people
Wey dey looku me like false faith
But dem no fit Stand against me
Dem dey postrate
When I pass all of dem
Dem a maintain
Cause I be main main
Say na time to Frustrate
All the people
Wey dey looku me like false faith
But dem no fit Stand against me
Dem dey postrate
When I pass all of dem
Dem a maintain
Cause I be main main
Written by: Elvis Chieze Emesiobi