Lyrics
It's Ankara to Soby!
Fun mummy o
Fun mummy o
Fun mummy o
Orin okoko
Orin okoko ah ah ah
When I wake up
I say a prayer
For this money
Cause e no funny
See as the suffer full my head
So if you dey for me
I go dey for you
Me smoke kpoli
Me still holy
Me hustle jeje
From dawn to dusk o
Shey you dey feel my gbedu
No fumble o
Cause I just dey start o
Lagbaja say
In no go comot in cap
(comot in cap oh o)
Till corruption stop for this country
Oh oh oh
Lagbaja say
In no go comot in cap
(comot in cap oh o)
Till corruption stop for this country
Oh oh oh
Dem bring promise talk and money
(Their silicon fake pass)
Amputate dem
Still they go fall your hand
(Their silicon fake pass)
Who get bluetooth connect
And hear oh oh
(Their silicon fake pass)
Olokpa is not your friend
(Olokpa is not your friend)
Dem bring promise talk and money
(Their silicon fake pass)
Amputate dem
Still they go fall your hand
(Their silicon fake pass)
Who get bluetooth connect
And hear oh oh
(Their silicon fake pass)
Olokpa is not your friend
(Olokpa is not your friend)
Early mor mor
Na hustle jeje
Police go call you
Dey cause e fear fear
Collect your control
Put you for cell cell
The suffer suffer
Na here and there
Election day
Who I wan elect
When all my trouser
Na wear and tear
Dem say tomorrow we get belle
Money go come
We just dey hear
Say the hustle dey
The struggle dey
My people dey
The hunger dey
Shey na everyday
We go fry plantain
But like olu omo
I dey try to maintain
Dem dey mention me
For their ends o
Dem dey play my tape for their radio
Say my music
E dey give dem the vibe
E dey pursue dey slpif
Make dem reunite o ah ah ah
Dem bring promise talk and money
(Their silicon fake pass)
Amputate dem still
They go fall your hand
(Their silicon fake pass)
Who get bluetooth connect
And hear oh oh
(Their silicon fake pass)
Olokpa is not your friend
(Olokpa is not your friend)
Dem bring promise talk and money
(Their silicon fake pass)
Amputate dem still
They go fall your hand
(Their silicon fake pass)
Who get bluetooth connect
And hear oh oh
(Their silicon fake pass)
Olokpa is not your friend
(Olokpa is not your friend)
Jiya jiya
On top my head
Jiya jiya
On top my head
Jiya jiya
On top my head
On top my head
On top my ahh
Jiya jiya
On top my head
Jiya jiya
On top my head
Jiya jiya
On top my head
On top my head
On top my ahh
Skips ! UK
Written by: Elvis Alexander Chieze