Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Kelvyn Boy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kelvin Brown
Composer
Lyrics
[Intro]
I never know
I, I never know
I never know
[Chorus]
If I tell you my story, nobody go sleep
Life no be easy, watch my eyes and see
If I tell you my story, you go cry for me yeah
The journey no be easy watch my eyes and see
[Verse 1]
Well as I dey cry iya iya iya iya
Nobody dey for me
Nobody come my way
I apologize iya iya iya iya
For all the sins I've done
Oh my Lord I pray
If I tell you my story yeah
[Verse 2]
Anada
Gimme a beat and a mic
Lemme put on the verse
I no lie me a lie
Tell you my story yeah oo-oo-oo-oo
Oouu yeah oo-oo-oo-oo
Oouu yeah
[Chorus]
If I tell you my story, nobody go sleep
Life no be easy, watch my eyes and see
If I tell you my story, you go cry for me yeah
The journey no be easy watch my eyes and see
[Verse 3]
Alright
Menim sɛ people know some things way I never know
See way dem never know some things wey I man know some
I can't kill myself hustle for the money all I get demma pree me
I can't sleep 24/7 on the streets
[Verse 4]
As I dey cry iya iya iya iya
Nobody dey for me
Nobody come my way
I apologize iya iya iya iya
For all the sins I've done
Oh my Lord I pray
[Chorus]
If I tell you my story, nobody go sleep
Life no be easy, watch my eyes and see
If I tell you my story, you go cry for me yeah
The journey no be easy watch my eyes and see
Written by: Kelvin Brown