Credits
PERFORMING ARTISTS
Doncarta
Performer
COMPOSITION & LYRICS
raph
Composer
Link Lee
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Mr Marz
Producer
Syn X
Mixing Engineer
Lyrics
Awon da wey dey find me
I dey here make dem see me
Too much vibes from the 90s
Shebi you want dey form jagbajantis
I be actor for this netflix
No dey jonze I be old meat
For this game I don see things
I too bad, I be culprit
Say back then dem no send me
When I say one dem say twenty
If i bring idea e too petty, e too petty
Say back then them no send me
When I say one them say twenty
If i bring idea e too petty, e too petty
Girl I'm drunk for the night o
I no dey see any height o
Me i just wan dey alright o, dey alright o
Girl I'm drunk for the night o
I no dey see any height o
Me i just wan dey alright o, dey alright o
Nwanne these days mehn, fuck being humble
Fa ncha bucha rats and the streets bukwa jungle
Money talks and your money still dey mumble
I’m a young rich ****, munwa aburo shatta bandle
My babe talk say I no dey like to call
My guys talk say I no dey pick their call
Mana since mji kpata-ego mehn adizi m fucking busy
Since mji kpata-ego mehn, adizi m busy fucking
Bitcoin anytime I dey my phone
Bone straight, good life so she know she be my own
But I no dey trust my babe anytime she dey alone
Cos I Dey knack person babe
So how I go trust my own
How many head Dangote get?
(Na one)
How many head you think say I get?
(Na one)
Mana asa gi nyelum head so I get two now
And everybody knows two heads are better than one
Girl I'm drunk for the night o
I no dey see any height o
Me i just wan dey alright o, dey alright o
Girl I'm drunk for the night o
I no dey see any height o
Me i just wan dey alright o, dey alright o
Written by: Link Lee, Raphael Lam