Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Doncarta
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Raphael Nnakwuzie
Songwriter
Tobechukwu Victor Okoh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Duktor Sett
Producer
Extraordinaire
Mixing Engineer
Synx
Mastering Engineer
Lyrics
Doo olisa doo
Me I no wan suffer
Connect me make I close that Chapter
Anoint me
All My head wan scatter
Baba nor let me down, all my mates don biza
Doo olisa
Make I just dey chill
Omo na bundle wey me I wan dey shatta
Alert me,
Make I prosper
And when e reach my turn,
Make e just dey biza biza biza biza
Biza biza biza biza
Biza biza biza biza biza biza
Oh when e reach my turn make e just Dey biza biza biza biza
Biza biza biza biza
Biza biza biza biza biza biza
Oh when e reach my turn make e just Dey bizaa
Baba make e just dey biza
Make my man dem dey Samankwe when I buy them visa
Dem go manya till dem burst them liver
Make I dey there dey shoot tequila,
Dey burn sativa
Take It back And do wetin we no do
Oba ni ka dawo jo
Oba ni ka fagun
Ye!
Bless me make I spray money In bundle
I wan win the balon d’or
For where dem dey ballu
Make I dey on mi O gbo kpo, mi O gbo lpa
Before dem go halla Carta
Oti lo far
I Don tire for this journey of a million miles
Abeg my People waiting for me
Yeah they waiting for me
I fit tell em make dem catch me outside
If you tell me say you ready for me
God abeg oh
Doo olisa doo
Me I no wan suffer
Connect me make I close that chapter
Anoint me,
All my head wan scatter
Baba nor let me down, all my mates don biza
Doo olisa
Make I just dey chill
Omo na bundle wey me I wan dey shatta
Alert me,
Make I prosper
And when e reach my turn,
Make e just dey
Biza biza biza biza
Biza biza biza biza
Biza biza biza biza biza biza
Oh when e reach my turn make e just Dey Biza biza biza biza
Biza biza biza biza
Biza biza biza biza biza biza
Oh when e reach my turn make e just Dey bizaa
Written by: Nnakwuzie Raphael Ekene, Raphael Nnakwuzie, Tobechukwu Victor Okoh