Top Songs By Broda Shaggi
Lyrics
[Intro]
(Along came Tuzi)
[Verse 1]
O ya, sọrọ fun wọn
O ya, sọrọ fun wọn
O ya, sọrọ fun wọn
Shaggi oh
O ya, sọrọ fun wọn
Mo ni ko sọrọ fun wọn
O ya, sọrọ fun wọn
Lọlade, Mr Money oh
[Verse 2]
Today na today, I go talk am oh (Talk am)
Wetin I face before I make am oh (Oh-ohh)
One knicker and one shirt oh (One shirt)
Hustle everyday make I fit chop oh
Because man gats chop, no be Superman
Mama dey, brother dey, papa no dey
Industry use me do yanga
But, I no send, I dey fast and pray
'Cause I believe in better days
Say, one day, I go make am oh
Say, I believe in better days
Say, you sef, you go make am oh
[Chorus]
I'm a star, I'm a star, I'm a star (Star)
I'm a star, I'm a star, I'm a star
L'aye mi, I'll be superstar
L'aye mi, I'm a superstar
L'aye mi, I'm a superstar
Yeah-yeah oh, yeah-yeah, yeah-yeah, ayy
[Verse 3]
Make I tell you my story
Follow girls, I no get money
Through the corner na so-so trouble, yeah-yeah
Wetin I come dey sing?
All my guys wey dey follow me
I no dey pop slow, dem unfollow me
Dem no know say one day go come oh
Blessing go dey follow me
Ọmọ ologo (Ayy-ayy)
Emi Mr Money, ọmọ t'ọn sọ (J'ọn mọ)
Go ask me for your hood, orin mi l'ọn gbọ (Ayy)
For Yankee, for Naija, ọrọ mi l'ọn sọ
[Chorus]
I'm a star, I'm a star, I'm a star (Star)
I'm a star, I'm a star, I'm a star (I'm a star, I'm a star, I'm a star)
L'aye mi, I'll be superstar
L'aye mi, I'm a superstar
L'aye mi, I'm a superstar
Yeah-yeah oh, yeah-yeah, yeah-yeah, ayy
[Verse 4]
O ya, sọrọ fun wọn
O ya, sọrọ fun wọn
O ya, sọrọ fun wọn
Shaggi oh
O ya, sọrọ fun wọn
Mo ni ko sọrọ fun wọn
O ya, sọrọ fun wọn
Lọlade, Mr Money oh
[Outro]
(Milla's Mix)
(Along came Tuzi)
Written by: Micheal Opara, Ololade Asake, Sam Perry