Featured In
Top Songs By Sarkodie
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Sarkodie
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Koredo Bello
Songwriter
Victor Raymond Ngubor
Composer
Michael Owusu Addo
Songwriter
Lyrics
[Verse 1]
Firi da me hyia wo me bibiaa asesa
Firi sɛ me ampaa na menni akoma
You show me how to be a man
Woma me hu sɛ nea ɔdɔ si teɛ, te sɛ nea wo twe ahoma
Wo dɔ nti na me da a, me hwa nkrɔmo
Mea na me dea na m'agege adamu
Me wɔ shito nti me hia agwamo
Fa wo deɛ bɛ wɔ so na m'atu aka mu
Ma ɔdɔ nkɔ woho na ɛyɛ wo dea
Bɔ meka metua
Me maame koraa kaae ɔse Kwasi nti wo paa na wo nie
Woɔaden nso ɛnnɛ w'ahyia
Meka me papa sɛ ɔdɔ ni me ho a
Mea me hunu sɛ na madepa bi ayera
You can't really relate if you never been in love
Ebi some beautiful feeling nti medɔ atra baby put it down for me
[Chorus]
Far away oo, far away
Lady, don't go far away
If you go far away a body go dey far away
Sawaley oo sawaley
Baby, take it sawaley
Far away oo, far away
Lady, don't go far away
[Refrain]
Girl, I no go break your heart oo (I no go break your heart)
No I no go do like that (I no go do like that)
Girl, I no go break your heart oo (I no go break your heart)
No I no go do like that (I no go do like that)
[Verse 2]
Ɔbɔ me din a, na biribi yɛ me
Mea na mepɛ wo nyɛ sɛ obi hyɛ me
Ɔse meda mu fua obi nsɛ me
Sɛ anka n'ani ngye me ho a, anka ɔnto n'ani nhwɛ me
Dua krɔ mmfrɛma na ɛbɛ bɔ me
Ka asɛm go masomu na me ho ntɔ me
Yɛ nkyem ɔdɔ no ngu na aseɛ nsɔne
Mo ngyae akekakeka no na sweetie ndɔ me
Matc ɔdɔ nsuo mu ama na fa me kɔ
I never go break your heart
Ɔdɔ na w'ada no ade no m'ani sɔ
Nobody fi take your place nti ɔdɔ relax
Mese meka me papa sɛ ɔdɔ nni me ho a
Mea me hunu sɛ na madepa bi ayera
You can't really relate if you never been in love
Ebi some beautiful feeling nti medɔ atra baby put it down for me
[Chorus]
Far away oo, far away
Lady, don't go far away
If you go far away a body go dey far away
Sawaley oo sawaley
Baby, take it sawaley
Far away oo, far away
Lady, don't go far away
[Refrain]
Girl, I no go break your heart oo (I no go break your heart)
No I no go do like that (I no go do like that)
Girl, I no go break your heart oo (I no go break your heart)
No I no go do like that (I no go do like that)
[Verse 3]
If I sing for you say you go dance
And if I dab for you say you go dab
And I dey with you say you go dey with me
Say you play with me, give me romance
Girl I no dey like quarrel
Girl I no dey like quarrel
You know I get your back
Me I'll rather die for you
You know I'll rather die for you
Lovely hold it down for me
I no dey take my woman play
Ma sexy tomato oh ee
Baby make we shake body
Make fly away
[Chorus]
Far away oo, far away
Lady, don't go far away
If you go far away a body go dey far away
Sawaley oo sawaley
Baby, take it sawaley
Far away oo, far away
Lady, don't go far away
[Refrain]
Girl, I no go break your heart oo (I no go break your heart)
No I no go do like that (I no go do like that)
Girl, I no go break your heart oo (I no go break your heart)
No I no go do like that (I no go do like that)
[Outro]
Hold me down
Hold me down
Written by: Korede Bello, Michael Owusu Addo, Victor Raymond Ngubor