Lyrics

[Verse 1]
Something must to kill a man oh (Fresh out!)
Something must to kill a man oh Ehn Ehn
Kill a kill a killi jo jo jo
Okay!
Something must kill a man by the way
In the darkness person must to find the way Na for Yankee na there you go find Lil Wayne And for Naija to get the money that's the aim If i get money ehn
I'll call my paddy Sunny i go flex Sunny ehn And Akwa Ibom girls dem dey get body ehn Ekiti girls dem dey like money ehn
Nnsubaka abun kai ka je ka huta
Bounce around make we take a hooker
Na because of waka i go join Aluta
Inta je gidana mama na ta bata buta
Master this na sweet sixteen
Fresh girl you like to feel the skin
Bend down like say she pick the pin Jangolova naso the thing dey spin
Rock you tonight
I go rock you tonight
Oh baby this your waist Go fit to make me craze oh
Rock you tonight
I go rock you tonight
Oh baby this your waist Go fit to make me craze oh
Something must to kill a man oh Something must to kill a man oh Ehn Ehn
Something must to kill a man oh Kill a kill a killi jo jo jo
(Fresh out!)
Money without brain what's the essence
My kind of woman go get body get sense Fashionista she go get the dress sense
Once she pull up dem go feel the presence Being together since two thousand and six oh Inta zo gidana sai iyi mata kiso
Na only her dey chop my cheese oh
Make nobody worry my peace oh
Na for supermarket dem give lather
And na for inside market you go see trader Inside motorpark you go see trailer
And na for Monaco you go see Keita Master this na sweet sixteen
Fresh girl you like to feel the skin Bend down like say she pick the pin Jangolova naso the thing dey spin (Fresh out!)
Rock you tonight
I go rock you tonight
Oh baby this your waist Go fit to make me craze oh
Rock you tonight
I go rock you tonight
Oh baby this your waist Go fit to make me craze oh
Something must to kill a man oh Something must to kill a man oh Ehn Ehn
Something must to kill a man oh Kill a kill a killi jo jo jo
(Something must to kill a man oh Something must to kill a man oh Ehn Ehn
Something must to kill a man oh Kill a kill a killi jo jo jo)
Written by: Magnito
instagramSharePathic_arrow_out