Top Songs By Magnito
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Magnito
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Magnito
Songwriter
Lyrics
[Intro]
He made plenty money cos he do nineteen
This man way suppose support my thing
E no dey ever ever ever post my thing
He made plenty money cos he do nineteen
This man way suppose support my thing
E no dey ever ever ever post my thing
[Chorus]
You give am one
Dem say na two
Dem say na three
Ungrateful people na wa
Dey complain
About coconut
Say water komot
Ungrateful people na wa
Waddup? A-K-A your money is mine
[Verse 1]
If I wake up in the morning, I dey praise God
Watermelon no dey do well for my taste bud
I'm on top of this game, like a skateboard
E get this f-, I no one use the F- word
I like friends wey na action and less talk
This my friend been dey rock all my best top
This guy been dey hustle with my desktop
I dey give am my motor with my escort
[PreChorus]
He made plenty money cos he do nineteen
This man way suppose support my thing
E no dey ever ever ever post my thing
[Chorus]
You give am one
Dem say na two
Dem say na three
Ungrateful people na wa
Dey complain
About coconut
Say water komot
Ungrateful people na wa
Eh iyeh
[Verse 2]
Girl wey I give am money, give am comfort
I give Gucci, give am, give am Tom Ford
Buy BMW, she say she want Ford
I tush my girl, now she flyer than a Concord
Ina bata duk kudin ina dawo daga aiki na
Kulun sai ka ganta tana konta a chikin daki na
Na she dey hold my wallet na she dey hold my car key na
Gayu na haushi suke kulun ne suke zagi na
[PreChorus]
She made plenty money cos she do nineteen
This girl way suppose support my thing
She no dey ever ever ever post my thing
[Chorus]
You give am one
If you give them one
Dem go say na two
Ungrateful people na wa
Eh iyeh
If you give them one
Dem go say na two
Ungrateful people na wa
Eh iyeh
[Outro]
I sit back and just stay thankful
There's too many fakes outside
There's too many fake ones calling
Why this?
Water no full my cup cup
It's more than I need inside
Ungrateful people na wa
Written by: Magnito