Top Songs By O.L
Credits
PERFORMING ARTISTS
O.L
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Iphy Chinedu
Songwriter
Iphy Chuks
Songwriter
MAD SOLUTIONS
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Reagan Bush (R.A)
Producer
Noble Zogli (NekTunez)
Mixing Engineer
Lyrics
(Hit me)
Sayitloud na na na
Maame x2
(Jeje c’mon, Give me that thing girl
Anything you want
Jeje c’mon
Baby girl you’re the one I’m wanting yeah)
This thing wey you do to me
Believe me I can’t explain
Your love no dey taya oh
Your love no dey taya oh
Even when the money no dey
And the people dem japa
Baby you still dey roll with me
See I thank God I found you
Maame
Maame (I call her baby)
Maame (I call her honey)
Oh yea
Girl you take my heart and soul
I’ll buy you the world I know
Show you the love that you deserve
See me I need your heart and soul
Maame x4 (yea eyea oh)
Make I be your driver oh
Maame
Be your captain oh
Maame
Lemme be your lover, your lover
Ago follow, follow uhhn
Wait, Ada
You got me looking out for you
Oh, Ada
Please ring oh, please ring oh oh
Adanwa
You are my Adanwa
Ago fight corona for you
Ago grow old with you baby
Maame
Maame (I call her baby)
Maame (I call her honey)
Oh yea
Girl you take my heart and soul
I’ll buy you the world I know
Show you the love that you deserve
See me I need your heart and soul
Maame x4 (yea eyea oh)
Make I be your driver oh
Maame
Be your captain oh
Maame
Lemme be your lover, your lover
Ago follow, follow uhhn
Yeah
Ago dey for you
Ago die for you
Ago fall for you
(O.L)
Ago dey for you
Ago kpai for you
Ago fall for you
(Sayitloud na na)
Written by: Iphy Chinedu, Iphy Chuks, MAD SOLUTIONS