Top Songs By Guice n jin
Credits
PERFORMING ARTISTS
Guice n jin
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chigozie Ekwealor
Songwriter
Lyrics
see don’t go there oh
all the play play no go well
I don sit for my house tire
I don think all the things tire
oh
I show well
Man U even put me through hell oh
dem don flog me tire
make man heart to Waka
See the case
To win a Game nah big case
Somebody tell me now
Wetin been do Bayern
it’s killing me I no go fit deny
Wan push me to the curb Declan Rice
Sporty Bet, finish my head, I no fit to talk again.
so I say…
Chorus:
Sportie bet don cut my ticket
Now ah dey cry (now ah dey cry)
Sportie bet don cut my ticket
Now ah dey cry
Tears don full my eyes
Ah play e safe for the game e cut am
Nobody know Wah ah dey face
Cause when ah cacu cacu dey calculate
But Sportie bet
Take the my breath oh
Young Rozay
I play sure odds ee cut!
Halland to score ee cut!
I go b ball ee cut!
what of dograce na ee cut!
Written by: Chigozie Ekwealor