Credits
PERFORMING ARTISTS
Kizz Daniel
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Anidugbe Oluwatobiloba
Songwriter
John Saviours Udomboso
Songwriter
Young Jonn
Arranger
PRODUCTION & ENGINEERING
Young Jonn
Producer
Lyrics
[Intro]
Bado
It's Young John The Wicked Producer
[Verse 1]
Na you dey cheat na me the beg
Make una check am ogbanje
Shebi na me dey find sisi yellow
No be say them no de rush me
Shebi na your love me I dey consider
Na because of you I dey mellow
[Chorus]
Why Ashewo come be your hobby (Hobby, hobby)
O ya wait, before I kill person oh (Arrest me)
Why the Olosho come be your hobby (Hobby, hobby)
O ya wait, before I kill person oh (Arrest me)
Dem come dey (Fvck you) Koba (Fvck you)
This one (Fvck you) that one (Fvck you)
Aro (Fvck you) Akon (Fvck you)
Pedro (Fvck you) Tekno (Fvck you)
Aboki (Fvck you) Sheyman (Fvck you)
Wizzy (Fvck you) Don Baba J (Fvck you)
Jago (Fvck you) Aremu (Fvck you)
Mr. Mula (Fvck you) oh
[Verse 2]
Slay mama no be good girl
One man for a woman, but for your matter I be number 11
Me sef I too like bad girls, good for me baby, bad for the boys
Shebi na me dey find sisi yellow
[Chorus]
Why Ashewo come be your hobby (Hobby, ho)
O ya wait, before I kill person oh (Arrest me)
Why Olosho come be your hobby (Hobby, ho)
O ya wait, before I kill person oh (Arrest me)
Dem come dey fvck you, Koba (Fvck you)
This one (Fvck you) that one (Fvck you)
Aro (Fvck you) Akon (Fvck you)
Pedro (Fvck you) Tekno (Fvck you)
Aboki (Fvck you) Sheyman (Fvck you)
Wizzy (Fvck you) Don Baba J (Fvck you)
Jago (Fvck you) Aremu (Fvck you)
Mr Mula (Fvck you) oh
Written by: Anidugbe Oluwatobiloba