Lyrics
If it's Spax then it's gotta be it
Eiiiii, ahh
Dem dey kill for there, Tekino
Dem dey burni person, Tekino
All of a sudden
All of a sudden
All of a sudden
All of a sudden
All of a sudden
No be today my people dey suffer
No be today
I say it don tey my people dey suffer
If na by hardwork
Poor man go get money, poor man go get money
Abi you never hear
How much dem dey pay police
To carry gun and stand for street
Some dey kill and turn to lagbaja
Rain everyday no umbrella
Kpaju kpa ju
Kpa kpa jukpa jukpa machala
Talking talking drum (Ye-ye-ye)
Talking-talking tongue, talking, talking
And all of a sudden
All of a sudden
House it don catch fire (All of a sudden)
Ye-ye-ye, all of a sudden
Ye-ye, all of a sudden
2 - 2 billion is a nothing for them
All of a sudden
40 billion is a nothing for them
Eyy! but what the hell do I know?
When I ain't no politician
What the f do I know?
I'm just a musician
Wetin i talk it no matter
Even if na just constant electricity
ʼCos what the pain me brother
Some dey kill and turn to lagbaja (Ewoo ewo)
Rain everyday no umbrella
Kpaju kpa ju
Kpa kpa jukpa jukpa machala
Talking-talking drum, ye-ye-ye
Talking-talking tongue, talking-talking
And all of a sudden
All of a sudden
All of a sudden
All of a sudden
All of a sudden
All of a sudden
All of a sudden
Koro-koro Yeeeh
All of a sudden
2 - 2 billion is a nothing for them
All of a sudden
40 billion is a nothing for them
Take a look in the street
So many people begging
So many people gat nothing to eat
Fire on the mountain
Many many people gats work to chop
Tell me who is their support
Wey we dey laugh
Who is their support?
Some dey kill and turn to lagbaja (Ewoo ewo)
Rain everyday no umbrella
Kpaju kpa ju
Kpa kpa jukpa jukpa machala
Talking talking drum, dey-dey
Talking talking tongue, talk
And all of a sudden
All of a sudden
All of a sudden
All of a sudden
All of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Koro-koro (Ye)
All of a sudden
2 - 2 billion is a nothing for them
All of a sudden
40 billion is a nothing for them
See dem, see dem
No be today my people dey suffer
See dem, see dem, see dem
Abeg e don tey my people dey suffer
A-yah-a-yah-a-yah, all of
Written by: Tekno