Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
King Promise
King Promise
Performer
Wizkid
Wizkid
Performer
COMPOSITION & LYRICS
King Promise
King Promise
Composer

Lyrics

[Intro]
Oh na na na
Oh, na-na-na, yeah (Killabeat)
It's King King Promise, yeah, yeah, yeah
[Chorus]
Girl say I take you to Tokyo
Girl, I go take you to China
Girl, I go take you to London
I go tell them say you are the one gan ni
Girl, I go take you to Lagos o
Girl, I go take you to Ghana o
Girl, I go take you to Tema o
I go tell them say nah you be the one gan ni
Ɔdɔ yewu I dey love you (Oh nice, oh nice)
When I manya with you say (All night o, all night)
Ɔdɔ yewu I dey love you (Oh nice, oh nice)
When I manya with you say (All night o, all night)
[Verse 1]
Sɛ ɔdɔ nka me ho nso a meda ɛnda
Onni me nkyɛn nso a me da ɛnda
Ɔdɔ yewu kɔ a mitu ndowm sɛ all night (All night)
Sɛ ɔdɔ nka me ho nso a meda ɛnda
Onni me nkyɛn nso a me da ɛnda
Ɔdɔ yewu kɔ a mitu ndowm sɛ all nice
I say my baby Fiona
No go play you like Maradona
I go give you joy make I hold yuh
Baby I go give you joy make I hold ya
I say my baby Fiona
No go play you like Maradona
I go give you joy make I hold yuh
Baby I go give you joy all night girl
[Chorus]
Girl say I take you to Tokyo
Girl, I go take you to China
Girl, I go take you to London
I go tell them say you are the one gan ni
Girl, I go take you to Lagos o
Girl, I go take you to Ghana o
Girl, I go take you to Tema o
I go tell them say nah you be the one gan ni
Ɔdɔ yewu I dey love you (All nice, oh, nice)
When I manya with you say (All night o, all night)
Ɔdɔ yewu I dey love you (All nice, oh, nice)
When I manya with you say (All night o all night)
[Verse 2]
She give me wine give me wine
Give me back and forth make I feel that thing, oh
Ɔyɛ fine, me se ɔyɛ fine
She dey blow my mind make I craze oh yeah
Ɔsɛ meyɛ bad boy, (Bad boy, bad boy)
Chilling with the star boy (Star boy)
So many girls
Girls on my line, but nobody do me like you, yeah
[Bridge]
Baby girl, I manya for you o (Baby girl, I manya for you o)
Girl I lova for you o (Baby girl, ebi you I dey want o)
When you dey here say "Na you I dey want," ah (Ah, you dey make I dey mad o)
Girl, I dey love you, ohh, ye
[Chorus]
Girl say I take you to Tokyo
Girl I go take you to China
Girl I go take you to London
I go tell them say you are the one gan ni
Girl I go take you to Lagos o
Girl I go take you to Ghana o
Girl I go take you to Tema o
I go tell them say nah you be the one gan ni
Ɔdɔ yewu I dey love you (All nice, oh, nice)
When I manya with you say (All night o, all night)
Ɔdɔ yewu I dey love you (All nice, oh, nice)
When I manya with you say (All night o, all night)
[Outro]
Killbeatz, let's go
Written by: King Promise
instagramSharePathic_arrow_out