Lyrics

Yeh, eh-eh
Tkt Obo, baddest, ehn ehn
Yeh, eh-eh
Hold Your bae
Yeh, eh-eh
O-o-o-omo you fresh likah dat (likah dat)
Baby girl you do your breast likah dat (likah dat)
Your baka big likah dat (ah)
Ama sing it again, ama sing it again, baby
This bobo bad likah dat (baddest)
Everyday you doing breast likah dat (wah yah say)
O boy you fresh likah dat (baby girl)
Biko biko, baby rora redi o
Dakun, dakun rora gun mi o
E get as e just dey do me dey go o
Biko biko, hol your body o
Anything you say baby I go do o
Davido, biko hol your body o
E get as e just dey do me go
Na my waist, make you take full control
Biko biko baby rora redi o
Come on now
Egbo na, ta lo lomo
Before dem start to call me gbomo, gbomo
'Cause me I don ready to dey lomo, lomo
Everybody is happy and is on and on
Baby girl you can come along
We can take tricks, we can go to london
I can take you round, we can reach Hong Kong
Tell your local DJ he should put the song on
I gat a lot of girls in Zimbabwe
I get plenty ghele for arawe
If you see wetin I see for Malawi
If you know wetin I do for Malawi, oh na na
But for you I go change all my bad ways
Forget all the girls whe dey whine waist
Na your matter I dey put for my mind eh
Na the baka I dey see for my eye eh
O-o-o-omo you fresh likah dat
Baby girl you do your breast likah dat
Your baka big likah dat
Ama sing it again, ama sing it again, baby
This bobo bad likah dat (baddest)
Everyday you doing breast likah dat
O boy you fresh likah dat
Biko biko, baby rora redi o
Dakun, dakun rora gun mi o
E get as e just dey do me dey go o
Biko biko, hol your body o
Anything you say baby I go do o
Davido, biko hol your body o
E get as e just dey do me go
Na my waist, make you take full control
Biko biko baby rora redi o
Bobo I see you've been watching my tingo
I know na me dey make you dey sing oh
I can tell you like what you seek for
Good boy whe dey like play with big toys
Mummy, daddy, this boy turn yuh mad
This kind boy go turn good girl Rihanna
I know you just dey play me wayo
But tell me say emi omo agoro
Uhn uhn uhn yeah, I know you don dey pull long time eh
No con dey fear 'cause I gat a boobey
Oh na na, oh no no
Even your boo gat a boobey
Rough boy whe dey like play with big toys
Dakun dakun rora gun mi o
O-o-o-omo you fresh likah dat (likah dat)
Baby girl you do your breast likah dat (likah dat)
Your baka big likah dat (ah)
Ama sing it again, ama sing it again, baby
This bobo bad likah dat (baddest)
Everyday you doing breast likah dat
O boy you fresh likah dat
Biko biko baby rora redi o
Dakun, dakun rora gun mi o
E get as e just dey do me dey go o (na now I dey do you so)
Biko biko hol your body o
Anything you say baby I go do o
Davido, biko hol your body o
E get as e just dey do me go
Na my waist, make you take full control
Biko biko baby rora redi o
Dakun, dakun rora gun mi o
E get as e just dey do me dey go o
Biko biko hol your body o
Anything you say baby I go do o
Davido, biko hol your body o
E get as e just dey do me go
Na my waist, make you take full control
Biko biko baby rora redi o
Written by: Lola Rae
instagramSharePathic_arrow_out