Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Minz
Performer
Orbeat
Performer
Mowizzy
Performer
Oluwadamilola Aminu
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwadamilola Aminu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Orbeat
Producer
Mowizzy
Mastering Engineer
Lyrics
Tight psy gyal, tight tight psy gyal
Whine for me well, whine whine for me well ooo
Rrraay!
If you're my woman, anything wey happen you go still be my woman
Gyal, me i no go make you gala
Till the sun come out everything go dey go down
Oh lo lo
Gyal me ah
Gyal me, gyal me ah
Na you make konji dey do me, backside gi ga'e gbu nmadu
Gyal come sidan for my mattress
Gyal me ah
Gyal me, gyal me ah
Fine pass Ini Edo o, Edo o
Omo ko gbadun
Omo ko gbadun
Make you bend down low
Make you bend down low
Fine like this, see the way you fine wey you fine like this
If i do you bad gyal I'm on my knees,
begging you to beg you to take me please,
Take me back o
Fine like this, wetin you dey do wey make you fine like this
If i do you bad make you shook my this
Omo omo come my place
Gyal me ah
Gyal me, gyal me ah
Na you make konji dey do me, backside gi ga'e gbu nmadu
Gyal come sidan for my mattress
Gyal me ah
Gyal me, gyal me ah
Fine pass Ini Edo o, Edo o
Omo ko gbadun
Omo ko gbadun
Make you bend down low
Make you bend down low
Fine like this, see the way you fine wey you fine like this
If i do you bad gyal I'm on my knees,
begging you to beg you to take me please, take me back o
Fine like this, wetin you dey do wey make you fine like this
If i do you bad make you shook my this
Omo omo come my place
Writer(s): Chinedu Nnakwuzie, Timothy Oyesanya, Oluwadamilola Aminu
Lyrics powered by www.musixmatch.com