Featured In
Top Songs By Burna Boy
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Burna Boy
Vocals
Peedi Picasso
Programming
COMPOSITION & LYRICS
Balasa Caleb Dommanang
Songwriter
Piriye Isokrari
Songwriter
Damini Ebunoluwa Ogulu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Aran Knight
Assistant Engineer
Harpaal Sanghera
Assistant Engineer
Joseph Brice
Assistant Engineer
Nicola Pulvirenti
Assistant Engineer
Cecil Bernardy
Engineer
Jesse Ray Ernster
Mixing Engineer
Mr Kleb
Producer
Peedi Picasso
Producer
Colin Leonard
Mastering Engineer
Lyrics
[Intro]
Mr Kleb on the Beat
Mmh, yeah, yeah
[Verse 1]
Fine like Omotola
She get money like Otedola
She wan get more dollar
She no dey find anybody wey dey control her
Say she be foreigner, these days, she don dey popular
She say she no get no time for me now
She no dey answer when I'm calling her
[Verse 2]
Baby, show me what you can do
If I light your candle
Shey you go fit handle am
Make I show you what I can do
Long as you come through
I go give you bamboo now
[Chorus]
Baby, your body dey for my eye
Baby, your body dey for my eye
[Verse 3]
Girl, you know you sey you ah murder them, you are real killy killy (El Chapo)
Girl, e be you be the talk of the town really, really
Girl, everybody dey look when you enter the building
Tell me what to do, girl, I'm for real
[Verse 4]
Girl, I've been scheming, plotting, planning
Fuck a plan A and move to plan B
Come anytime, no perfect timing
And you should take a chance and try me
It should be pon me that you're whining
No other girl can satisfy me
Girl, me and you could be vibing
But you keep playing these games and hiding
[Verse 5]
Fine, fine like Omotola
She get money like Otedola
She wan get more dollar
She no dey find anybody wey dey control her, no, no
Say she be foreigner, and these days, she don dey popular
She sey she no get time for me now
She no dey answer when I'm calling her
[Verse 6]
Baby, show me what you can do
If I light your candle
Shey you go fit handle am
Make I show you what I can do
Long as you come through
I go give you bamboo now
[Chorus]
Baby, your body dey for my eye
Baby, your body dey for my eye
[Verse 7]
Fine like Omotola, like Omotola
Get money like Otedola, ehh, like Otedola
[Verse 8]
Fine like Omotola, like Omotola
Get money like Otedola, ehh, like Otedola
Written by: Balasa Caleb Dommanang, Damini Ogulu, Piriye Isokrari