Music Video

Shatta Wale - Packaging ft. Medikal (Audio Slide)
Watch Shatta Wale - Packaging ft. Medikal (Audio Slide) on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shatta Wale
Shatta Wale
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Charles Nii Armah Mensah
Charles Nii Armah Mensah
Songwriter

Lyrics

So so so so oh. Bo me din ma me! Ko kokoliko. You dey feel am? Medikal shatta wale eee. If you dont know To ma people oo If you dont know Me ago make you know oo Me si banking ɔsi branding Dancehall King ɔsi Skanking Take ma advice later you go thank me Today you no like me tomorrow you go like me Ntrɔ no adɔɔso, shun that I know you dey jealous my comeback Me nyɛ Liu Kang but mɛ tumi ayɛ wu... Mortal Combat Ahhhhhhhh So so packaging Ebi me I produce, ebi me I bring am So so packaging Ahhhhhhhh So so packaging Ebi me I do am first, me I win am first So so packaging What be your matter, what be your matter with your packaging The street you dey see today no dey like your packaging What be your matter, what be your matter with your packaging The street you dey see today no dey like your packaging I no be Jehovah but you know I go fit conjure the thunder I grow from the street and I know every mafia, charlie we born bad No be you say you win contract, brand ambassador for Fanta And eno bi you say you get fans for all over the world, fake star What be your matter, what be your matter with your packaging The street you dey see today no dey like your packaging What be your matter, what be your matter with your packaging The street you dey see today no dey like your packaging Packaging, what a strategy! Everyday I dey tell Shatta say our God is amazing Herh, eno bi this oo Man pass word, eno bi Key Soap Ebi we dey rule the street oo Mo pɛ sɛ mo pia no, Alicia Keys oo Eii Nima wuh ya sey Bɛ gye 5K hyɛ wo'ayaasi Then times na yɛ da pataasi Ndɛ Architect lecturer si ya passe Nyɛ Nyame aa Me di me nsa left mia wo shua Me ma kwashey boys bi be yi wo shoe aa Mɛ ma Slay Queen ayi wo hua I go make you trust Postinor 2 kid wey you no go fit abort Ɛyi me na medi Judge kɔ court Roman Father no si herh twɛn, what a fvck Me ma wa pɛ oo Kɔ kɔ bisa me ni Kevin Fianko We be counting a milli Wo nni sika diɛɛ da oo da Wo nnyɛ yɛ adanfo (herh herh) Flow Deli si wo mo package diɛ whooo Kofi Jam si obi eyi block, me si whoo Kwame Zain si wa hwɛ me Snap, me si whoo Forget obia na omo ada... omo ni whoo Nnyɛ sika asɛm aa, joe nah nah nah nah Mtcheew, I dey think far far far far Bɛɛma yɛ ba asɛ ambulance Diɛ wo beti aani pah pah pah pah pah... What be your matter, what be your matter with your packaging The street you dey see today no dey like your packaging What be your matter, what be your matter with your packaging The street you dey see today no dey like your packaging Ahhhhhh So so packaging Ebi me I produce, ebi me I bring am So so packaging Ahhhhhh So so packaging Ebi me I do am first, me I win am first So so packaging What be your matter, what be your matter with your packaging The street you dey see today no dey like your packaging What be your matter, what be your matter with your packaging The street you see today no dey like your packaging
Writer(s): Charles Nii Armah Mensah, Nurudeen Kassim Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out