Featured In
Top Songs By R2Bees
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Juola
Performer
R2Bees
Performer
Damini Ogulu
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Mugeez Rashid
Songwriter
Sean Maxbornd
Songwriter
Damini Ogulu
Songwriter
Okiemute Oniko
Songwriter
Lyrics
Oh, yeah-yeah
Oh, yeah
My baby
I'd like make you my baby
Fa w'adwen ma me ɛ, my baby
My baby, my baby, my baby
My baby
I would like make you my baby
Fa w'adwen ma me ɛ, my baby
My baby, my baby, yeah-yeah
E be you I dey pursue o
Gimme one chance, I go love you o
'Cause I be strong man with muscle o
Say my love no get part two o
Two o, two o, two o
Give me that chance, make I get to know ya
Give me that look, I go give you right back
Open up your heart, make you fall in love
I go show you to the world, no go keep it on the low
You no go believe the type of memories I go give you
Na sɛ mehwɛ w'anim a, wofeeli me, ma mendɔ wo
My baby
I'd like make you my baby
Fa w'adwen ma me ɛ, my baby
My baby, my baby, my baby
My baby
I would like make you my baby
Fa w'adwen ma me ɛ, my baby
My baby, my baby, yeah-yeah
Met this girl up in the club wey I hook up ask ein name o (hook up ask ein name)
She move too sexy with the body wey she don maintain (body wey she don maintain)
African lady, as I dey touch, she never dey complain (she no dey complain)
Make we do some dancing, she throw that thing on me (baby, throw it back)
She dey make I dey go
She dey make I dey go crazy
She dey make I dey go
She dey make I dey go crazy
My baby
I'd like make you my baby
Fa w'adwen ma me ɛ, my baby
My baby, my baby, my baby
My baby
I would like make you my baby (oh, yeah)
Fa w'adwen ma me ɛ, my baby
My baby, my baby, yeah-yeah
E be you I dey pursue o
Gimme one chance, I go love you o
'Cause I be strong man with muscle o
Say my love no get part two o
Two o, two o, two o
Gimme that chance make I get to know ya
Gimme that look, I go give you right back
Open up your heart make we fall in love
I go show you to the world, no go keep it on the low
You no go believe the type of memories I go give you
Na sɛ mehwɛ w'anim a, wofeeli me, ma mendɔ wo
My baby
I'd like make you my baby
Fa w'adwen ma me ɛ, my baby
My baby, my baby, my baby
My baby
I would like make you my baby (oh, yeah)
Fa w'adwen ma me ɛ, my baby
My baby, my baby, yeah-yeah
Written by: Damini Ogulu, Mugeez Rashid, Okiemute Oniko, Sean Maxbornd