Similar Songs
Lyrics
Ogogoro be like woman o
If u shark am u go high o
Wettin shark woman pass o
Na money money
Wettin shark man pass ooo
Na ikebe o, ikebe o, ikebe o
Oya baby pareke
Everybody start to dey pareke
For isolo dem dey pareke
Uniloko dem dey pareke
Unilag dem dey pareke
Everywhere dey dey pareke
For enugu dem dey pareke
For okota dem dey pareke pareke pareke
Give me sweet palmie
I want taste your palmie o
Wey the dance wey the party o
I want to dance and faaji
Who feel dance show me now now now
Where dem dey show me no now now
Who get craze show me now now now
Where dem dey show me now now now
Eypanji prokoti
E say Teni baby roll waist
Eypanji prokoti
E say Teni baby roll waist
Wettin shark woman pass o
Na money money
Wettin shark man pass ooo
Na ikebe o, ikebe o, ikebe o
Oya baby pareke
Everybody start to dey pareke
For isolo dem dey pareke
Uniloko dem dey pareke
For unilag dem dey pareke
Everywhere dey dey pareke
For enugu dem dey pareke
For okota dem dey pareke-pareke-pareke
This ikebe go put you for trouble
Omo stop to dey fumble o
If you talk to much u go mumble o
My ikebe, you go stumble o
U go dey do like a paraga person
U go dey start to dey waka like a paraga person
U go dey drink like a paraga person
Start to dey move the waist bead like a paraga person
Eypanji prokoti
E say Teni baby roll waist
Eypanji prokoti
E say Teni baby roll waist
Wettin shark woman pass o
Na money money
Wettin shark man pass ooo
Na Ikebe o ikebe o ikebe o
Oya baby pareke
Everybody start to dey pareke
For isolo dem dey pareke
Uniloko dem dey pareke
For unilag dem dey pareke
Everywhere dey dey pareke
For enugu dem dey pareke
For okota dem dey pareke pareke pareke
Ileke fe jabo (fe jabo)
Bebe to n gbona (to ngbona)
Ileke fe jabo (fe jabo)
Bebe to n gbona (to ngbona)
Ileke fe jabo (fe jabo)
Written by: Teni