Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Burna Boy
Burna Boy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Damini Ebunoluwa Ogulu
Damini Ebunoluwa Ogulu
Songwriter
James Malcolm Olagundoye
James Malcolm Olagundoye
Songwriter
Jay Ashford-Busia
Jay Ashford-Busia
Songwriter
Kofi Abrefa Busia
Kofi Abrefa Busia
Songwriter

Lyrics

[Verse 1]
See me no give you chance oh my baby
Your body fire brought me every dragon
Baby, I no fit lie you is a bad one
And when you burst and whine you the centre of attraction
[PreChorus]
Maami all I wanna do, is to put my things all over you
Deja vu how it feels
Like we already falling in love, in love, in love
Be like say we don do am before, before, before
[Chorus]
Mo n ṣe temi diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ
People wey no see dem go hear
Na man we dey reason dey scratch bear bear, make you dey hear
Mo n ṣe temi diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ
I just want to hold your body jẹjẹ
I no got fit do am without your help (Ugh your help)
[Verse 2]
Why your voice dey halla halla
Like say no be your choice to follow follow
Abi your boy from Twitter gan
I get different styles to ginger you
[PreChorus]
Maami all I wanna do, is to put my things all over you
Deja vu how it feels
Like we already falling in love, in love, in love
Be like say we don do am before, before, before
[Chorus]
Mo n ṣe temi diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ
People wey no see dem go hear
Na man we dey reason dey scratch bear bear, make you dey hear
Mo n ṣe temi diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ diẹ
I just want to hold your body jẹjẹ
I no got fit do am without your help (Ugh)
[Verse 3]
Eh woo
People make me telli you somtin'
If you see fine girl wey you gbadun her body
She tell you say the man wey she follow come na her cousin
Then you come discover that he really wasn't, (Eh woo)
[Verse 4]
Say if you give me chance my baby
You no go ever need another man o my baby
I say make I show you things wey no go understand e my baby eh eh eee
I dey see am for your face say you want to come around e my baby, eh eh eee
[PreChorus]
Maami all I wanna do, is to put my things all over you
Deja vu how it feels
Like we already falling in love, in love, in love
Be like say we don do am before, before, before
Written by: Craig David, Damani Ogulu, Jay Ashford-Busia, Kofi Busia, Mark Hill
instagramSharePathic_arrow_out