Top Songs By Wande Coal
Similar Songs
Lyrics
[Intro]
Ope you fine
Everybody just dey vex, just dey talk about you, no, no
Say, you beautiful, you beautiful
Everybody know about you, no, no
[Verse 1]
Even your street, for your street
Just dey moni, just dey talk about you, no, no
Iskaba!
[PreChorus]
Oh, no, no
Girl, you looking so fine
Everybody just dey talk about you
Oh, no, no
Even for your street all of them
Everybody just dey yarn about you
[Chorus]
Oh, no, no
I can't wait, can't wait to meet you, baby
Oh, no, no
Even for your street, why be say all of them
They just dey yarn about you
[Verse 2]
Why be say, why be say, why be say?
All the boys all the men, everybody just dey follow you
Why be say even for IG gan
Even for Facebook, Twitter, all of them just dey hala you?
[Verse 3]
My buddy say, "E be like say, you use jazz"
I no understand the thing wey you do
Wey you dey scatter my brain
I dey wait me sef, I dey wait
Make I catch you for road, oh
[Verse 4]
Baby girl, is you I want, oh
Baby girl, I go give you ego
Give you, give you everything
You can have anything you want, oh
[Verse 5]
'Cause this your Maggi gan is Ajinomoto
Ekwegi, girl, you dey ginger me
Can I be your sugar daddy?
Girl, you're my fantasy
[PreChorus]
Oh, no, no
Girl, you looking so fine
Everybody just dey talk about you
Oh, no, no
Even for your street, all of them
Everybody just dey yarn about you
Oh, no, no
[Chorus]
I can't wait, can't wait to meet you, baby
Oh, no, no
Even for your street, why be say all of them
They just dey yarn about you?
[Verse 6]
Idioke, wa y'oma idioke
I tell all my guys needi oke
Omo to'shan t'owa l'oke
[Verse 7]
Just want you to know that I'm serious
Serious, no mind this other fake **** they unserious
**** too slow, I'm fast and furious
I'm getting that chick, I'm a genius
[Verse 8]
Omo, me I'm on another level, oh
Omo, me I'm on another level, oh
**** wanna come back to my tempo
They can't come back to my tempo
[Verse 9]
'Cause they don't understand my level
**** cannot comprehend the level
**** cannot step up to the level, oh
'Cause they were never on my level, oh
[PreChorus]
Oh, no, no
Girl, you looking so fine
Everybody just dey talk about you
Oh, no, no
Even for your street all of them
Everybody just dey yarn about you
[Chorus]
Oh, no, no
I can't wait, can't wait to meet you, baby
Oh, no, no
Even for your street, why be say all of them
They just dey yarn about you?
[PreChorus]
Oh, no, no
Girl, you looking so fine
Everybody just dey talk about you
Oh, no, no
Even for your street all of them
Everybody just dey yarn about you
Oh, no, no
[Chorus]
I can't wait, can't wait to meet you, baby
Oh, no, no
Even for your street, why be say all of them
They just dey yarn about you?
Written by: Cheeky Chizzy, Wande Coal