Music Video

Legendury Beatz - Undercover Lover feat. Wizkid & Mugeez | Official Audio
Watch Legendury Beatz - Undercover Lover feat. Wizkid & Mugeez | Official Audio on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Legendury Beatz
Legendury Beatz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Legendury Beatz
Legendury Beatz
Songwriter

Lyrics

[Verse 1]
Oh God, got a lot of girls wey dey see me like to play with me
Oh my love, say I got a lot of girls wey dey see me, wanna leave with me
Dem say I got for westside, dem say I got for north side
But I got only one by my side
Baby, me and you go be fine
Fly around in a G5
See for this life, na only you I love for this life eh
We met before I had this life
Before I get money to pose, eh
Everywhere I go you follow, eh
Paparazzi taking photos, eh
Everything dem wanna know know, eh
Na only you me I know, eh
[Verse 2]
My girl, I lose control, when you leave me alone, baby
Oh you be my undercover lover, eh
Girl, I lose control, when you leave me alone, baby
Oh you be my undercover lover, eh
My girl, I lose control, when you leave me alone, baby
Oh you be my undercover lover, eh
Girl I lose control, when you leave me alone, baby
Oh you be my undercover lover, eh
[Verse 3]
Get up, get up, get up, girl lets make love tonight
Ain't no turning back on me, girl dey I want this thing for life
Wetin dey worry you my baby eh-e-eh
Make I know whats on your mind
Words are cheap but actions don't lie
You dey fit me well, I checked your profile
Nobody go know, so nobody for dey complain
Before you know you carry biggie one day
Say you feeling it, show me what the dealey is
Say we good together, why you leaving this girl
You and I make we fly away
One on one for our holiday
You dey burst my brain
Nobody has to know
[Verse 4]
My girl, I lose control, when you leave me alone, baby
Oh you be my undercover lover, eh
Girl I lose control, when you leave me alone, baby
Oh you be my undercover lover, eh
My girl, I lose control, when you leave me alone, baby
Oh you be my undercover lover, eh
Girl I lose control, when you leave me alone, baby
Oh you be my undercover lover, eh yeah
Written by: Leagendury Beatz
instagramSharePathic_arrow_out