音樂影片
類似的歌曲
積分
詞曲
Olajiide
詞曲創作
歌詞
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh
(Sir you better change your producer)
All my guys dem Dey feel ham (Wongbolowo)
No be pikin tonmu feeder (Wongbolowo)
My sound is a healer
(Wongbolowo)
Steady getting my Kaluba
(Wongbolowo)
I pray for alubarika
(Wongbolowo)
Leave them attention seeker
(Wongbolowo)
Global boy wey Dey ginger
(Wongbolowo)
Olajiide mi agba singer oh
Maloro oh Otishele oh oh
Everybody go down low
No Dey tell me what I know oh
Maloro oh Otishele oh oh
Everybody go down low
No Dey tell me what I know oh
It's vybe O'clock
Tick tick it's Vybe O'clock
Put on your dancing shoes
No go Dey sit down Dey look
It's vybe O'clock oh oh
It's Vybe O'clock
Put on your dancing shoes
Tick tick I am coming through uh
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh
Me no Dey roll with them foe foe
Talonbayin doweke na
International aren't not local
Everything don Dey selenkejo
You gat the sauce you gat the juice
For my body money Dey ooze
Steady winning we no Dey loose
I put my best in all I do uh
Komi komi lorinsomi everyday
Awontemi gbe picture mi kor sinule
Motinkorin I don Dey sing no be today hmm
Kosishoro oh oh oh
All my guys dem Dey feel ham (Wongbolowo)
No be pikin tonmu feeder (Wongbolowo)
My sound is a healer
(Wongbolowo)
Steady getting my Kaluba
(Wongbolowo)
I pray for alubarika
(Wongbolowo)
Leave them attention seeker
(Wongbolowo)
Global boy wey Dey ginger
(Wongbolowo)
Olajiide mi agba singer oh
Maloro oh Otishele oh oh
Everybody go down low
No Dey tell me what I know oh
It's vybe O'clock
Give dem
It's vybe O'clock
Global records
Lyrics powered by www.musixmatch.com