Top Songs By Mavins
Similar Songs
Lyrics
[Intro]
Eh, my Nigeria, arise Nigeria
Nigeria, this one is for you oh
Get up, Nigeria, wake up, Nigeria
Nigeria
[Chorus]
My Naija people where you dey?
Arise
Anywhere wey you dey
(Arise)
Show them say you no dey shake
(Arise)
Tell them say na we dey reign
(Arise)
See we no go break
(Arise)
E go better e no go tey
(Arise)
Na we go show them the way
(Arise)
Show them say you believe in Nigeria
[Refrain]
I believe
I believe
I believe (I believe in you, my brother and my sister oh)
I believe (I believe, whoa-oh, believe in Nigeria oh)
[Verse 1]
Arise oh, compatriot, Nigeria call obey oh
To serve our father land with love and strength and faith
Beauty lies in the eyes of the beholder
I love my father land, Nigeria yii maa da oh
[Verse 2]
Ọmọ Naija lawa oh, ẹ jẹ ka sowọpọ
Ka gbe larugẹ
Ọmọ Naija lawa oh, ẹ jẹ ka sowọpọ
Ka gbe larugẹ
[Chorus]
My Naija people where you they
(Arise)
Anywhere wey you they
(Arise)
Show them say you no they shake
(Arise)
Tell them say na we they reign
(Arise)
See we no go break
(Arise)
E go better e no go tey
(Arise)
Na we go show them the way
(Arise)
Show them say you believe in Nigeria
[Refrain]
I believe
I believe
I believe (I believe in you, my brother and my sister oh)
I believe (I believe, whoa-oh, believe in Nigeria oh)
[Verse 3]
North, east, west, south
Bade kioba, Bade kioba, Zomalaiya
North, east, west, south
Bade kioba, Zomalaiya, Namune
[Verse 4]
River Niger, River Benue
Flowing and milk and honey
Naija is so blessed
Love the way you fit to tell me
[Verse 5]
Green, white, green
My land is green
Sandoku ankala
Believe in Nigeria oh
[Chorus]
My Naija people where you dey?
(Arise)
Anywhere wey you dey
(Arise)
Show them say you no they shake
(Arise)
Tell them say na we they reign
(Arise)
See we no go break
(Arise)
E go better e no go they
(Arise)
Na we go show them the way
(Arise)
Show them say you believe in Nigeria
[Refrain]
I believe
I believe
I believe (I believe in you, my brother and my sister oh)
I believe (I believe, whoa-oh, believe in Nigeria oh)
[Verse 6]
Kalamani bukurama, Isoko wado hey
Ndị Igbo kwezuonu oh, asị munu emela oh
Make we come together, make we love each other oh
Like say them born us by the same father and mother
[Verse 7]
O ya make we dey different
Ọmọ we be one decent
Put your 100 percent
No be 85 percent
Ọmọ make you no relent
Ịnye Chineke anyị ekele
Ihe niile anyịnwere
Ọ bụ Chukwu nyere anyị oo
[Chorus]
My Naija people where you dey?
(Arise)
Anywhere wey you they
(Arise)
Show them say you no they shake
(Arise)
Tell them say na we they reign
(Arise)
See we no go break
(Arise)
E go better e no go they
(Arise)
Na we go show them the way
(Arise)
Show them say you believe in Nigeria
[Refrain]
I believe
I believe
I believe (I believe in you, my brother and my sister oh)
I believe (I believe, whoa-oh, believe in Nigeria oh)
Written by: Reekado Banks