Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Prince Nico Mbarga
Prince Nico Mbarga
Performer
Rocafil Jazz
Rocafil Jazz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Prince Nico Mbarga
Prince Nico Mbarga
Composer

Lyrics

[Verse 1]
Sweet mother, I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me, yeah
Sweet mother, I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me, yeah
[Verse 2]
When I dey cry, my mother go carry me
She say go my pikin wetin you dey cry yeah yeah
Stop stop! Stop stop! Stop stop!
Make you no cry again, oh
[Verse 3]
When I want sleep, my mother go pet me
She go lie me well well for bed
She cover me cloth, say make you sleep
Sleep, sleep, my pikin, oh
[Verse 4]
When I dey hungry, my mother go run up and down
She dey find me something when I go chop, oh
Sweet mother, ah, ah
Sweet mother, oh, oh
[Verse 5]
When I dey sick, my mother go cry cry cry
She go say instead when I go die make she die, oh
She go beg God, God help me
God help me, my pikin, oh
[Verse 6]
If I no sleep, my mother no go sleep
If I no chop, my mother no go chop
She no dey tire
Sweet mother, I no go forget the suffer wey you suffer for me, yeah, yeah
Sweet mother, eh, eh
Sweet mother, oh, oh, eh, eh
[Verse 7]
Sweet mother, I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me, yeah
Sweet mother, I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me, yeah
[Verse 8]
When I dey cry, my mother go carry me
She say go my pikin wetin you dey cry yeah yeah
Stop stop! Stop stop! Stop stop!
Make you no cry again, oh
[Verse 9]
When I want sleep, my mother go pet me
She go lie me well well for bed, oh
She cover me cloth, say make you sleep
Sleep, sleep, my pikin, oh
[Verse 10]
When I dey hungry, my mother go run up and down
She dey find me something when I go chop, oh
Sweet mother, ah, ah
Sweet mother, oh, oh, eh, eh
[Verse 11]
When I dey sick, my mother go cry cry cry
She go say instead when I go die make she die, oh
She go beg God, God help me
God help me, my pikin, oh
[Verse 12]
If I no sleep, my mother no go sleep
If I no chop, my mother no go chop
She no dey tire
Sweet mother, I no go forget the suffer wey you suffer for me, yeah, yeah
Sweet mother, eh, eh
Sweet mother, oh, oh, eh, eh
[Verse 13]
When I dey hungry, my mother go run up and down
She dey find me something when I go chop, oh
Sweet mother, ah, ah
Sweet mother, yeah
[Verse 14]
When I dey sick, my mother go cry cry cry
She go say instead when I go die make she die, oh
She go beg God, God help me
God help me, my pikin, oh
[Verse 15]
If I no sleep, my mother no go sleep
If I no chop, my mother no go chop
She no dey tire
Sweet mother, I no go forget the suffer wey you suffer for me, yeah, yeah
Sweet mother
Sweet mother, yeah
Sweet mother
Sweet mother, yeah
Sweet mother
Sweet mother, yeah
Written by: Prince Nico Mbarga
instagramSharePathic_arrow_out