album cover
Love Riddim
5
Afro-Beat
Love Riddim was released on December 19, 2025 by SpaceBoy Sounds as a part of the album Love Riddim - Single
album cover
Release DateDecember 19, 2025
LabelSpaceBoy Sounds
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
King Tera
King Tera
Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Alexander Ebuka Ikechukwu
Alexander Ebuka Ikechukwu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
King Tera
King Tera
Producer

Lyrics

Feel me
Shuperu, my baby Dey worry o
Anytime wey i come for this location na because of you,
I dey like the way you dey roll your waist
when dem taking you picture.
You Dey make me feel jealous
when you smile for this cameramen (ị ga-egbu kwa mmadụ)
I dey jealous, (ị ga-egbu kwa mmadụ) I dey jealous, jealous, jealous
Send me your location
Make I come to your house my bebe, (make I carry you comot)
I wan come to your house my bebe,
Hope say you go fall for me When I throw you all this lamba, this lamba, this lamba
All this girls want to follow me na-aba.
Overdose, that I give to myself when I'm thinking of you,
I hit the road, girl I'm driving to you
Maka ị mee go m iwa
I no fit to resist the way I'm feeling inside
Is so frosty,
Anytime wey i come for this location na because of you,
I'm so thirsty,
I dey like the way you dey roll your waist when dem taking you picture.
You Dey make me feel jealous
When you smile for this cameramen (ị ga-egbu kwa mmadụ)
I dey jealous, (ị ga-egbu kwa mmadụ) I dey jealous, jealous, jealous
Send me your location
Make I come to your house my bebe, (make I carry you comot)
I wan come to your house my bebe,
Hope say you go fall for me
When I throw you all this lamba, this lamba, this lamba
All this girls want to follow me na-aba.
Ị ga-egbu kwa mmadụ
I dey jealous (ị ga-egbu kwa mmadụ) I dey jealous, jealous
Eze lamba, dem call me eze Lamba
I wan give you lamba oh my bebe bebe
Oh you too set o my bebe bebe
Oh my bebe, see your bakasi o my bebe bebe
Written by: Alexander Ebuka Ikechukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...