album cover
After 2am
7
Afro-Beat
After 2am was released on December 5, 2025 by Fabian Records as a part of the album After 2am - Single
album cover
Release DateDecember 5, 2025
LabelFabian Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Credits

PERFORMING ARTISTS
Henry Kay's Mix
Henry Kay's Mix
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Odafe Fabian Onisuru
Odafe Fabian Onisuru
Songwriter
Kingsley Nzubechi Okonkwo
Kingsley Nzubechi Okonkwo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Henry Kay's Mix
Henry Kay's Mix
Producer

Lyrics

Me I be big Jinati
Not so surprised dem fit deny me
I don turn my shayo gats roll one blunt make sleep fit tie me (make sleep fit tie me)
Now you know the timing
When I drop am it's an anthem
How I got inspired, I no know I just heard voices in my head
I don understand the pattern o
And my tolerance is fragile o
So I gats let dem know Jowo
Na me be the boy wey run the show
I be Dey hear many things
Pick phone call family
Racing Fone Hamilton
Before dem saying many things o
After twoam
After twoam
After twoam
They still haunting me
After twoam
After twoam
After twoam
They still haunting me
Oooooo they are haunting me (they be haunting me)
Oooooo they are haunting me (they be haunting me)
When the sun goes down I hear this melodies from voices floating in my head
In my head
And this rhythm just Dey sweet me for body I gats to write something I no fit lie
No fit lie
When I'm ready to stand up
(Stand up)
Try to seek a cover
(Cover)
Witty pen on one song
(One song)
While this demons conquer
(Conquer)
Baron Jacob fatu
(Fatu)
But I put am under
(Under)
It's a nighttime bureau
(Bureau)
I don turn to hunter
(Hunter)
Will you believe if I tell you tell you my song is spiritual
High me like fever
And everytime you tap inside those tracks I know you feel like
You feel something mystical
After twoam
Now it's sixpm
I've been waiting waiting waiting till it's sixam again
Many city lé lo kê
Owun shofi melody
Lori titi I'm not stingy when you give me I no Dey
After twoam
It's it's Henry Kay's mix
After twoam
After twoam
After twoam
They still hunting me
Written by: Kingsley Nzubechi Okonkwo, Odafe Fabian Onisuru
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...