album cover
AMARA
55
Afro-Beat
AMARA was released on October 24, 2025 by Oxygenmix/Kemena Music as a part of the album GUITARS AND MALARIA - EP
album cover
Release DateOctober 24, 2025
LabelOxygenmix/Kemena Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Credits

PERFORMING ARTISTS
ekene nkemena
ekene nkemena
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kemena
Kemena
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
ekene nkemena
ekene nkemena
Producer
Oluwaseun Otubela
Oluwaseun Otubela
Engineer
Stephen Ikoro (stephybeats)
Stephen Ikoro (stephybeats)
Co-Producer

Lyrics

You know anybody wey go take flower
Shey you know anybody wey go drink my lamba
I do the mathematics for inside shower
Say na only one kele Dey come my mental
But you know say Amara must to jonze
Say Amara must to slander me
How many times I sidon here wey Amara Dey complain
She too get gra gra I know
But Kemena want to hala you
Say anytime wey you call my name
E steady Dey burst my brain
When I set my eyes on you it's all over
Say make I do the original one make you do cover
When I fall for you I no fit remember
But I go make sure personally I cure your hangover
All this my over sabi
You will not know it's nothing like me
But the last time wey a ni*ga move to you I forget say him be my gee
And you can do far much better than me
Benfica Otamendi
So when I tell them it's Amara oh no
Dem say na just agidi
That's why they tell me
Amara must to jonze
Say Amara must to slander me
How many times I sidon here wey Amara Dey complain
She too get gra gra I know
But Kemena want to hala you
Say anytime wey you call my name
E steady Dey burst my brain
When I set my eyes on you it's all over
Say make I do the original one make you do cover
When I fall for you I no fit remember
But I go make sure personally I cure your hangover
cure your hangover
Amara must to jonze
Say Amara must to jonze
Say Amara must to slander me
How many times I Sidon here wey Amara Dey complain
She too get gra gra I know
But Kemena want to hala you
Say anytime wey you call my name
E steady Dey burst my brain
Written by: ekene nkemena
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...