album cover
IQ
30
Afro-Beat
IQ was released on October 24, 2025 by Kingfahd & Txmbo as a part of the album IQ - Single
album cover
Release DateOctober 24, 2025
LabelKingfahd & Txmbo
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM94

Credits

PERFORMING ARTISTS
Txmbo
Txmbo
Vocals
Targetboyfahd
Targetboyfahd
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Fahd Lawal
Fahd Lawal
Songwriter
TIMI SOBOWALE
TIMI SOBOWALE
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BTB audio
BTB audio
Mastering Engineer

Lyrics

Shey you know
Man I'm always standing outside with my mandem
All this **** talking online me no send them
Me I no day play for offside we go shenk them
All my **** rude and wild and reckless
Roll another one
Fire burn the man
No go kill my ginger
Abeg who get lighter oh
Na me get my life no be you so
Any thing you yarn I dey Pluto
Jekon mo tori mo ti nice juu
No go come my side better use your IQ
Thank you
If you gas dem a organize you
6 foot in the ground dem a traumatize you
Ma Lo pe ro to ri pe I dey keep my cool
And you know this life e no get part 2
Plenty cana for my head e dey make me kaku
Everyday for the bread there's no me and you
Watin dey worry them ?
Na me dey worry them
I just dropped 3 points Steph curry dem
I'm big dawg 4 my city na me represent
I day park big funds, na me lobby them
Times I was so down
I had to get my shit together All for me
Every single day I be hustling
Kilokanmi with your company
These days i don't care, leave that bitch unread
See the blood in my eyes all I see is red
Ahh ahh
Don't really care what they said
I just want more money, I day bake my bread
Hennesy nlo, casami nlo
Racks in the safe ati Bebe lo
Yeah Mo gbono feli-feli I dey stack my millions
Straight to the top tryna put my Killy on
It's been a long, seen the light tunnel vision
Focused on my own and I'm steady getting cheesed up
Do it for the gang, all my **** getting G'd up
T'd up, P'd up
They can never be us
Oshey
Focused on my gain
When I touch down still fly like plane
No you can't touch cause I dey on my lane
From the ground up steady building my name
Jekon mo tori mo ti nice juu
No go come my side better use your IQ
Thank you
If you gas dem a organize you
6 foot in the ground dem a traumatize you
Ma Lo pe ro to ri pe I dey keep my cool
And you know this life e no get part 2
Plenty cana for my head e dey make me kaku
Everyday for the bread there's no me and you
Written by: Fahd Lawal, TIMI SOBOWALE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...