album cover
On Heat
36
Hip-Hop
On Heat was released on October 31, 2025 by Lion Music Worldwide as a part of the album On Heat - Single
album cover
Release DateOctober 31, 2025
LabelLion Music Worldwide
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kuti Lion
Kuti Lion
Vocals
Big yasa
Big yasa
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Timileyin Hassan
Timileyin Hassan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
ProdByLes
ProdByLes
Producer
Mafiadaproducer
Mafiadaproducer
Mixing Engineer

Lyrics

You wey sabi chop
Sabi spend
Sabi flex
And you wey sabi work
Sabi save
Sabi rest
You wey sabi world
Sabi friend
Sabi foes
Life no sabi world
Sabi fame
Sabi Race
I\'m not a student nor a Graduate
But experience long no be small rate
Make we do am jeje dey jirate
Y’all know you’re not still my mate
But make we just Dey jaye jeje Dey
Igbadun kele kele dey go
On your mark
On your mark
Ke to Soro awa ti set eh go
Hard work no be something wey you go talk say you won do one time
Consistent pushing dey gan that one you go do am for long time
Many iwosi for same time many rough and games
This time
But still doesn’t matter omo oba dey active gan anytime
Written by: Timileyin Hassan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...