album cover
motion
4
Afro-Beat
motion was released on October 10, 2025 by Vicoloni Entertainment as a part of the album far from home - EP
album cover
Release DateOctober 10, 2025
LabelVicoloni Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
M1LEZ
M1LEZ
Vocals
Gida Boy
Gida Boy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Samad Oshoala
Samad Oshoala
Songwriter
Oluwanimilo Adebola Oniyire
Oluwanimilo Adebola Oniyire
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
E-den
E-den
Mixing Engineer
Vicoloni Entertainment
Vicoloni Entertainment
Executive Producer
Chxrlz
Chxrlz
Mastering Engineer

Lyrics

As you dey do me bebe I no fit explain
The kind things wey dey make man body dey shake
Frequency perfect match make we resonate
'Cause only you dey gimme the right energy
Don't know if it's lust or loving
But I know i want you my bebe
I get many girls sincerely
But nah you still be my favorite
Girl I wanna go inside out inside ya
Slim waist and big bakasi
Call me I'll be there one time
Holy Mary to wa nasty
Wetin you dey do me olohun I no fih explain
Baby I wan dey with you come suck on me
Wanna be outside and inside ya
Je ka lor inu yara
Girl you know I dey para
Your love e dey make me dey mara
Cheri nah only me waka come
Oroma pity me small, small
I go knack am raw ma for
Hold me tight when it's set on motion
Waka come
Oroma pity me small, small
I go knack am raw ma for
Hold me tight when it's set on motion
Omo I dey shoot to the left from the right to the center
Baby tell me where am I posed to enter
Sey mumcy o si nile?
Do you remember? ban se lemi jade ti mi o ri e till December
We ain't need a house no hold ups turning up
Be making out yeah you know I'm bouta
Role play fore play what we gonna do
Other girls lined up but I'm getting comfortable
Girl you know I really really want it
Got me yearning
Craving to caress your body
Put it one me
Make I drill you from underneath
Bae you're perfect
Wa lo pade daddy,mummy mi
Fine girl wey kon get sense
She dey cope with all of my nonsense
No waste time je kin gbe e debe
You know that time is of the essence
Wetin you dey do me olohun I no fih explain
Nah only you shawty fih burst my brain
Wanna be outside and inside ya
Je ka lor inu yara
Girl you know I dey para
Your love e dey make me dey mara
Cheri nah only me waka come
Oroma pity me small, small
I go knack am raw ma for
Hold me tight when it's set on motion
Waka come
Oroma pity me small, small
I go knack am raw ma for
Hold me tight when it's set on motion
E dey make me dey mara o ah, ah, ah
E dey make me dey mara o ah ah ah
E dey make me dey mara o ah ah ah
E dey make me dey mara o ah, ah, ah, ah, ah
Written by: Oluwanimilo Adebola Oniyire, Samad Oshoala
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...