album cover
Spending
196
World
Spending was released on November 7, 2025 by LEEOBI as a part of the album LEEGION
album cover
AlbumLEEGION
Release DateNovember 7, 2025
LabelLEEOBI
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM192

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Leeobi
Leeobi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Prince Obinna Obieze
Prince Obinna Obieze
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kaysaxy beatz
Kaysaxy beatz
Producer
STG
STG
Mixing Engineer

Lyrics

Don’t play on my intelligence
Anything i touch na merryment
Open Nwayi Oma i’m not celibate
Shopping is a must na diligent
Baby would you bend it
Or you want to give me something
wey me no go fit collect o
I say make i spend it
For your body tell me wetin go make a man want to relent o ah
10metre for just data
Me i no mind whether they call you Gold digger hey
4 billi in one minute
Me i no mind whether they call you Gold digger
Hmm would you bend it
(Bend it)
Sotey me i no go fit pronounce my name again oh
And if na debit
(Debit)
No be something wey go make me come dey shout Oluwa biko hmm
10metre for just data
Me i no mind whether they call you Gold digger hey
4 billi in one minute
Me i no mind whether they call you Gold digger
Point wetin you go like to chop
Shey na money wey go kill am
You no go bother again
And all your problem
I go like to solve
Where the billing make i chest am
I no dey suffer my babe
Na person wey i choose
No know why dem come dey talk say you use my head
No matter if i lose
Show me man wey no dey spend when he dey for bed hmm
10metre for just data
Me i no mind whether they call you Gold digger hey
4 billi in one minute
Me i no mind whether they call you Gold digger
Baby would you bend it
(Bend it)
Or you want to give me something
wey me no go fit collect o
I say make i spend it
For your body tell me wetin go make a man want to relent o ah
10metre for just data
Me i no mind whether they call you Gold digger hey
4 billi in one minute
Me i no mind whether they call you Gold digger
Hmm would you bend it
Sotey me i no go fit pronounce my name again oh
And if na debit
No be something wey go make me come dey shout Oluwa biko hmm
10metre for just data
Me i no mind whether they call you Gold digger hey
4 billi in one minute
Me i no mind whether they call you Gold digger
Me i no mind whether they call you Gold digger
Me i no mind whether they call you Gold digger
Written by: Prince Obinna Obieze
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...