album cover
Sly
World
Sly was released on September 19, 2025 by Tula as a part of the album Sly - Single
album cover
Release DateSeptember 19, 2025
LabelTula
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ayo Adetula
Ayo Adetula
Composer
Collins Prah
Collins Prah
Lyrics

Lyrics

Mi Be the one wey dem sly
Shoot for the street make I kpai
Bullet shot to my chest for that night
No one ever think say man survive
Mi Be the one wey dem sly
Shoot for the street make I kpai
Bullet shot to my chest for that night
No one ever think say man survive
My guys dem pull up
Wey the ama bois dem
Bring am make we storm dem
Hold dem make we burn dem
Nah men wey dey run dem
Men wey dey balm men
Men wey dey hunter men
Take am to the side nah
Put that ××× for him head
Blow am shot make en know men
Machis no get joy meh
Men just wan fall men
All my guys dem pull up
Wey the ama bois dem
Bring am make we storm dem
Hold dem make we burn dem
Nah men dey dey run dem
Mi Be the one wey dem sly
Shoot for the street make I kpai
Bullet shot to my chest for that night
No one ever think say man survive
Mi Be the one wey dem sly
Shoot for the street make I kpai
Bullet shot to my chest for that night
No one ever think say man survive
Mi come from hood
Weh dem say mi have nothing
Married to the ground
Mana backup like a button
Mi run the the street
Say no man like me
Any bwoi test
Man I pull-up in crew
All my guys them pull-up
Hy weyu wida you
Hold Dat man stand
Wida you
Common disembark from those careless cappings (stack that man down)
Mi Be the one wey dem sly
Shoot for the street make I kpai
Bullet shot to my chest for that night
No one ever think say man survive
Mi Be the one wey dem sly
Shoot for the street make I kpai
Bullet shot to my chest for that night
No one ever think say man survive
Workin 9 to 5 everyday
Just to be the man
Smoke a couple of blunt
Till I fly just like Peter pan
Now I'm makin' money
Shoot for the, shoot for the
Shoot for the street
Written by: Ayo Adetula, Collins Prah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...