album cover
Bounce
4
Afro-Pop
Bounce was released on October 3, 2025 by 31st Alley Distro as a part of the album In My Feelings - EP
album cover
Release DateOctober 3, 2025
Label31st Alley Distro
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM192

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jbold
Jbold
Performer
Emmanuel Omonigho Njambo
Emmanuel Omonigho Njambo
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Omonigho Njambo
Emmanuel Omonigho Njambo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Davayo
Davayo
Producer

Lyrics

E be like say I chop your jazz
I’m in the mood,
My screw loose
And nothing wey dem fit to do
Na me choose
My eyes clearly see it’s you
No be booze
Yeah
Feels like voodoo when you make a move
Is that you?
Thinking bout the things we do
On the low
This love is giving negative
Minus 2
But energy too full the room
E get the way your booty bounce
Your body shake
E get the way
Your booty make me misbehave
E get the way
I no dey look no body face
E get the way
E get the way your booty bounce
Your booty shake
E get the way
Your booty make me misbehave
E get the way
I no look no body face
E get the way
The way you make that booty bounce
Your booty shake
E get the way
Your booty shake
E get the wayyyy
Your booty shake
E get the way
Your booty shake
The way you make that booty bounce
Your booty shake
E get the way
Your booty shake
E get the wayyyy
Your booty shake
E get the way
Your booty shake
Omo it’s after 2
Shaking that sounding and bounce that shit
She don’t even care if I’m recording
Booty so far like a Bugatti
Omo roll that shit make e sock that d
Nobody do it better than you do that shit
She don’t even care if I’m recording
Booty so far like a Bugatti
E get the way your booty bounce
Your body shake
E get the way
Your booty make me misbehave
E get the way
I no dey look no body face
E get the way
E get the way your booty bounce
Your booty shake
E get the way
Your booty make me misbehave
E get the way
I no look no body face
E get the way
The way you make that booty bounce
Your booty shake
E get the way
Your booty shake
E get the wayyyy
Your booty shake
E get the way
Your booty shake
The way you make that booty bounce
Your booty shake
E get the way
Your booty shake
E get the wayyyy
Your booty shake
E get the way
Your booty shake
Written by: Emmanuel Omonigho Njambo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...