Credits
PERFORMING ARTISTS
C.M.D.R
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Commander Ezu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
C.M.D.R
Co-Producer
Lyrics
C.M.D.R
Oooohhh
Oooooohhhh
[Verse 1]
Na his Grace wey dey hold me when I fall
Na the same grace dey lift me through it all
Every burden wey I get including every shame
You wash am as you don take the blame
Upon all dem do you keep me unshamed
[Chorus] x2
Grace, e dey carry me go (oh-oh!)
Higher, higher, na God hand dey show (eh-eh!)
From nothing to something, His mercy dey flow,
Baba God, Your grace na my overflow!
[Verse]
Dem dey whisper lies behind my back
Let them talk, Let them scheme
Their words can't touch who God bless
I get peace dem can't destroy
Standing tall and I walk in Joy
(Chorus) x2
Grace, e dey carry me go (oh-oh!)
Higher, higher, na God hand dey show (eh-eh!)
From nothing to something, His mercy dey flow,
Baba God, Your grace na my overflow!
Written by: Commander Ezu