Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Flexy Toosure
Flexy Toosure
Performer
Sultin Shadow
Sultin Shadow
Performer
Badboi Tunner
Badboi Tunner
Performer
Fhad Omotosho
Fhad Omotosho
Background Vocals
Sultan Omotosho
Sultan Omotosho
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Fhad Omotosho
Fhad Omotosho
Composer
Sultan Omotosho
Sultan Omotosho
Composer
Ibrahim Oladosu
Ibrahim Oladosu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
EL VIBEZ
EL VIBEZ
Producer

Lyrics

Yo Fam!
Lamborghini is a symbol of wealth, fam
Everyone deserves a symbol of wealth
Flexy Toosure
Badboi Tunner
Sultin Shadow
You Know!
That one client wey go change my story
I don waka waka, make e turn to glory
Make my pikin no go face wetin I face
Cuz me no get time to dey yarn story
Owo owo owo owo
Wetin money go cause, na money go still solve am o
Owo owo owo owo
Wetin money go cause, na money go still solve am o
Jeje mi moma n lo, tin ba n fa Cana mi
Focus lori grind mi
Ki iku ma pa alanu mi
Ki iku ma pa client mi
Client to ma yomi ninu trenches
Owo nla to ma yomi ninu rogbo divan yi o oh
Ni mo n wa kaakiri
Shebi na money everybody dey find
Wonti kala mi kala mi mo ti gbon
Oju anu ti fo (ti ika loku)
Ejo e funmi l’ose (Ose ati koin koin)
Tori skincare mi ti tan
Botega l’ese gbese lorun (gbese)
Botega l’ese koto lorun (koto aye)
Yo, gbese lorun mi, kin gbe dia sorun
Dia go fit me, I no go lie for you
Nothing dey bother me if e no be money matta
If ain’t money, iyen lo le faja
I face my fear won
Inu Doha, wo inu Qatar
Many things don sup on this money matter ooo
247 on the road, chasing my kaluba
Ise ko lowo, omo na alubarika
Mo tepa mo ise, ki ma lo ya talika
Mo gbadura ke mi le ri iregba
Oh Lord Father, oh Lord Father
Only one maga, only one maga
Make I chop this wire
I no wan dey cap
I no wan dey starve
I no wan dey cry
Father oh Lord Father
Only one maga, only one maga
Make I chop this wire
I no wan dey cap
I no wan dey starve
I no wan dey cry
That one client wey go change my story
I don waka waka, make e turn to glory
Make my pikin no go face wetin I face
Cuz me no get time to dey yarn story
Owo owo owo owo
Wetin money go cause, na money go still solve am o
Owo owo owo owo
Wetin money go cause, na money go still solve am o
Written by: Fhad Omotosho, Ibrahim Oladosu, Sultan Omotosho
instagramSharePathic_arrow_out