Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Beekay Steeze
Performer
GeezBeat
Acoustic Guitar
Cazulee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bakir Sani
Songwriter
Elijah Moses
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
GeezBeat
Producer
Lyrics
Everyday i’m working I no see result
I got dream to chase I no fit to stop
The way to the Top no be somersault
Then I call my guys make them put me on
Pain in my feelings, Baba when my own go sup
I getti goal and I no want fuck it up
Ahead ahead now, your **** don dey bomb
Ishe kekere make I just dey see result
Stories untold and I no be story teller
Shout out to my guys wey dey always share me format
If you see my mama tell her say I still dey push am
Oluwa no let make them ever see me Sober
I no wan dey hustle with Emotions
So I start to move in a motion
Steady painting life in a picture
Many sacrifice wey we no talk
If you hear my story
Wetin man dey face for this journey
I been popping pills when am lonely
But my mama prayer keep me going
If you hear my story
Wetin man dey face for this journey
I been popping pills when am lonely
But my mama prayer keep me going
Pikin wey say mama no go sleep himself no go rest at all
Baba hear mi voice anytime I call
Bami jeko yewon wipe twice as tall
from your hands only will my answer comes
My mama prayers keep me going
But anytime am lonely dakun fun mi poli ee
Pay my money no go tell me story
Man I been on the journey omo iyami shori
Make them no go call me hold taker
Anywhere money de me go take am
I putting my Luis/Bottega
Me I don\'t reason bad days
Oh my brother life is so deeper
But awa Kole gbebo gborisha
I believe in my father jahova
Me I no de bother again
If you hear my story
Wetin man dey face for this journey
I been popping pills when am lonely
But my mama prayer keep me going
If you hear my story
Wetin man dey face for this journey
I been popping pills when am lonely
But my mama prayer keep me going
If you hear my story
Wetin man dey face for this journey
I been popping pills when am lonely
But my mama prayer keep me going
If you hear my story
Wetin man dey face for this journey
I been popping pills when am lonely
But my mama prayer keep me going
I dey for casablanca cause a **** must chop
COD every soldier with Gun
Energy no be Johnny Just come
Make the money de till thy kingdom come
Written by: Bakir Sani, Elijah Moses