album cover
Daluu
Afro-Beat
Daluu was released on August 5, 2025 by Choice Brands LLC as a part of the album 2 Scores
album cover
Release DateAugust 5, 2025
LabelChoice Brands LLC
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Blessing Nmereole
Blessing Nmereole
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Peter Nmereole
Peter Nmereole
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Makayla Nmereole
Makayla Nmereole
Executive Producer

Lyrics

Duke on this one
If no be God where I for dey today
Na Him hand dey guide me
Chineke I dey thank You well well
You carry me come from far
Na your hand I dey see favor
No be say I too sabi
No be say I holy pass
But You bless me anyhow
Family dey health dey
Even this music dey pay
Na You run am Chineke
Chineke dalụ ooo Dalụ ooo
You show me mercy ooo Mercy ooo
Give me family Give me joy
Give me peace No be noise
Chineke dalụ ooo Dalụ ooo
You give me voice Wetin I go sing
I go praise You till I kpai
You too dey try
I remember when e no sure
We dey hustle for junction
Aba sun too hot
But my dream dey strong like iron
Now I get platform
I get podcast I get home
I get woman wey dey pray
Children wey dey smile every day
Money no too dey rush me
But e dey come sure and clean
Na why I dey shout say Chineke You too good
Ome mma He who does good
Oloro ihe loro enyi
Ekwueme
Jehovah nabania
Chineke dalụ ooo Dalụ ooo
You lift me higher Higher ooo
No shaking No shaking ooo
You dey steady bless me Nonstop
Chineke dalụ ooo
You run am well well
Even when dem doubt me
You still dey show Yourself
Written by: Peter Nmereole
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...