album cover
Away
31
Worldbeat
Away was released on July 11, 2025 by S2DB Entertainment & DAW EMPIRE as a part of the album Son of Magaret
album cover
Release DateJuly 11, 2025
LabelS2DB Entertainment & DAW EMPIRE
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jumabee
Jumabee
Lead Vocals
Oritse Femi
Oritse Femi
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olorunnipa Juwon
Olorunnipa Juwon
Songwriter
Oritsefemi Majemite Ekele
Oritsefemi Majemite Ekele
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Obodorobodo
Obodorobodo
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Me I dey blessed, I buy Benz
I don cash out, I get class
Me I get friends them wey get flesh
They don come dey wan come spend
Oh ma baby go low go down
Go bang, bang, go down
Your body turn me on tonight
The way you dig it isso right
[Chorus]
Away, way, way, way, away
Away take me away
Go far away
Away, way, way, way, away
Away take me away
[Verse 2]
Ibadi ẹ kokosa
Ẹlẹ give dem makossa
We go make you bounce, buggy down, o ya ko mọlẹ
[PreChorus]
Oh ma baby go low go down
Go bang, bang, go down
Your body turn me on tonight
The way you dig it isso right
[Chorus]
Away, way, way, way, away
Away take me away
Go far away
Away, way, way, way, away
Away take me away
[Verse 3]
Hmmmmm
No be to talk cho-cho-cho
When money speaks ma sọrọ ju
Apo ṣaka n sunle wa o
Owo la fi n sọrọ o
[Verse 4]
I get doings, I get kpa
I still no carry body at all
Jumabee, number one
I dey run Lagos with Toliban
If i come back this life I go still enjoy my life
And be living like a king wey I be
[Chorus]
Away, way, way, way, away
Away take me away
Away, away
Away, way, way, way, away
Away take me away
[Chorus]
Away, way, way, way, away
Away take me away
Away, way, way, way, away
Away take me away
[Verse 5]
I get doings, I get kpa
I still no carry body at all
Jumabee, number one
I dey run Lagos with Toliban
[Outro]
Away, way, way, way, away
Away take me away
Written by: Olorunnipa Juwon, Oritsefemi Majemite Ekele
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...