album cover
Sabi
8
Afro-Beat
Sabi was released on December 26, 2025 by 5272789 Records DK as a part of the album LBTG - EP
album cover
Release DateDecember 26, 2025
Label5272789 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tom Turner
Tom Turner
Vocals
Okosun osagie
Okosun osagie
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Okosun osagie
Okosun osagie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Prosongs
Prosongs
Producer

Lyrics

Leave am for God, change am for them
All their plans na Jaga Jaga e be like contour
Credit alert o, wey di money
When I dey work waka waka dey call me zombie
Yellow pawpaw, tomato jos
This your beauty na continental, tonor tonor
I'm available, for you alone
This your yansh na roller coaster, chop my money
Who no know no sabi o bi o, who no know no sabi
Who con know na dundee o Dee o, who con know Na Dundee
See liquor for body see o, See liquor for body
E dey high person, and e dey kill person o
Who no know no sabi o bi o, who no know no sabi
Who con know na dundee o Dee o, who con know Na Dundee
See liquor for body see o, See liquor for body
E dey high person, and e dey kill person o
I can't feel my hand o, I can't feel my leg o
This indrive fit go killy person, but I know fit to let go
No be small thing man dey face, put a smile upon da face
Parachute me, carry me go far, garanut eminado
Sangalo, wangalo, man de steady crush am on the road
Man dey jump and pass, antelope, mama puto puto fisio
360 roundabout tio, semu kate for the bar
Where you for dey stop person dey start, if you go de lose, you lose guard o
Who no know no sabi o bi o, who no know no sabi
Who con know na dundee o Dee o, who con know Na Dundee
See liquor for body see o, See liquor for body
E dey high person, and e dey kill person o
Who no know no sabi o bi o, who no know no sabi
Who con know na dundee o Dee o, who con know Na Dundee
See liquor for body see o, See liquor for body
E dey high person, and e dey kill person o
Written by: Okosun osagie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...