Upcoming Concerts for Victony
Featured In
Top Songs By Victony
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Victony
Vocals
DeepXpressions Choir
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Anthony Ebuka Victor
Songwriter
Chuma Hoodini Nwokike
Songwriter
Oluseni Paul Oyinlola
Songwriter
Harrison Song
Songwriter
Cole Misola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Chuma Hoodini Nwokike
Mastering Engineer
KTIZO
Producer
Cole Misola
Producer
Harrison Song
Producer
Lyrics
[Intro]
(Another world)
[Verse 1]
It's a whole 'nother story, my brother
Gats to dey fire my prayer, 'cause you know these people be doing the most, oh
Sanitize, sanitize before you touch me (Sanitize, sanitize before you touch)
Shey you fit connect to my story without internet? Na lie
All the people wey try to cross me, I no tey to tell them bye-bye
'Cause mama never drop the rosary, trust nobody totally
Wetin I dey use find my sanity make e me craze (Oh-oh-oh)
[Chorus]
Lai-lai, lai-lai, lai-lai
Kò ni bajẹ o
My God He go interfere o
Na why I dey steady dey pray oh (Pray oh)
Make e my family meeting no turn to street affair, oh
Lai-lai, lai-lai, lai-lai
Oh-whoa, kò ni bajẹ o
My God He go interfere (O (Yea-yea))
Na why I dey steady dey pray oh
Make my family meeting no turn to street affair oh
Lai-lai, lai-lai, lai-lai
Lai-lai, lai-lai, lai-lai
[Verse 2]
Shey na you wey dey call me blood
I no know say you reason me less
If I no say na zobo ọmọ, I for carry you go DNA test, yeah
You dey look me like investment
I carry you for my left chest
You know I no dey do best friend
But the place where I carry you keep, e high
Oh-oh no, oh no, oh no, oh (Oh, no)
So, I telephone God o, make He come clean these skeletons off my closet
And come balance up my diet, I too chop breakfast (Oh-oh, oh)
[Chorus]
Lai-lai, lai-lai, lai-lai
Kò ni bàjẹ o (Kò ni bàjẹ)
My God He go interfere o
Na why I dey steady dey pray oh
Make my family meeting no turn to street affair, o
Lai-lai, lai-lai, lai-lai
Oh-whoa, kò ni bajẹ o
My God He go interfere o
Na why I dey steady dey pray oh (Pray oh) Make my family meeting no turn to street affair, oh
Written by: Anthony Ebuka Victor, Chuma Hoodini Nwokike, Chuma Nonso Nwokike, Cole Misola, Harrison Song, Kenechukwu Williams Umeaku, Oluseni Paul Oyinlola